album cover
Godzilla
23
Afro-Beat
Godzilla fue lanzado el 20 de mayo de 2023 por EBG Records Limited como parte del álbum The Genesis of EBG, Vol. 1
album cover
Fecha de lanzamiento20 de mayo de 2023
Sello discográficoEBG Records Limited
IdiomaEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM92

Créditos

COMPOSICIÓN Y LETRA
Kelvin Nosakhare
Kelvin Nosakhare
Autoría

Letra

I nor dey hear word
I nor dey hear word
I get coconut head
Uhwo woh woh
Eh ye ye ye
Tinyonyon chameleon
Omo nobody wan dey show support oh
Omo my head strong pass coconut oh
Nobody dey when I dey soak garri oh no
I even miss am with my groundnut oh
So many friends when dey call you blood oh
Dem nor go open when you dey doormat oh
My mama say she nor wan lose her son oh
So I dey hustle make I make her proud oh
If dem wan go make dem go
I be only one man squad oh
Where I came from nah ghetto
They don't really care about you
Me I gat so many spots
Only Jah nia be my healer
Me I wan smoke
Only God nia know wetin me I dey face oh
Me I be Godzilla zilla zilla
As e be I nor too normal, normal, normal
Anybody wey go put hand for my matter
He go collect for he inner inner inner
Me I be Godzilla Zilla Zilla
As e be I nor too normal, normal, normal
Anybody wey go put hand for my matter
E go collect for he inner ya
Omo nobody wan dey show support oh
Omo my head strong pass coconut oh
Nobody dey when I dey soak garri oh no
I even miss am with my groundnut oh
So many friends when dey call you blood oh
Dem nor go open when you dey doormat oh
My mama say she nor wan lose her son oh
So I dey hustle make I make her proud oh
Buy her motor oh oh oh
Give her better life ya ya
Make she form oh oh oh oh
She don too cry ya ya
Buy her motor oh oh oh
Give her better life ya ya
Make she form oh oh oh oh
She don too cry ya ya
Eh eh eh
Tinyonyon chameleon
Uhwo woh woh
Tinyonyon chameleon
Written by: Kelvin Nosakhare
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...