Letra

No no no no ye Ye ye ye ye ye ye ye ye ye Somebody yea Asalamalekun My Brother Am on my clock for my cheddar Believe me I get guarantee I really don't care if you don't like me I was born ready Since 06 I been recording When I jam beat no sympathy Real life thing no be tiktoking No no no see Plenty talk e no Dey full basket Cold outside I go need blanket If you sleep on me, that one na your fault Be like you go need king size bed Plenty talk e no Dey full basket Cold outside I go need blanket If you sleep on me that one na your fault Be like you go need kingsize bed Soo oh I Dey Jeun soke oooo Loke loke I gas faaji Omo And I swear down Omo you Dey feel my p Jeun soke Ahhhh Loke Loke I gass faaji Omo And no doubt am I swear you Dey feel my p I dey grind dey push my thing You no fit lie you dey feel my p If you doubt am Omo check and see You realize Im dangerous and so unruly Grind dey push my p I Dey mix Afro rnb Stand ten toes like inoki Recollect abinibi yato si ability Because I no send dem Bad energy sey me no like dem Recognise That I'm respecting them So I tap Melodie's from fela My flows inspired by burna Since high school I study 2 baba So you best know I'm coming badder Plenty talk e no Dey full basket Cold outside I go need blanket If you sleep on me, that one na your fault Be like you go need king size bed Plenty talk e no Dey full basket Cold outside I go need blanket If you sleep on me that one na your fault Be like you go need kingsize bed Soo oh I Dey Jeun soke oooo Loke loke I gas faaji Omo And I swear down Omo you Dey feel my p Jeun soke Ahhhh Loke Loke I gass faaji Omo And no doubt am I swear you Dey feel my p You Dey feel my p You Dey feel my p And no doubt am Omo you Dey feel my p Soke Loke Loke Because I gas faaji Omo You Dey feel my!
Writer(s): Caleb Oyakhilome Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out