album cover
Like Dat
30,532
Music
Like Dat fue lanzado el 26 de noviembre de 2021 por The HitxLabNG / KVLT / Dvpper Music como parte del álbum Nataraja - Single
album cover
Fecha de lanzamiento26 de noviembre de 2021
Sello discográficoThe HitxLabNG / KVLT / Dvpper Music
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM166

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Rexxie
Rexxie
Intérprete
Victony
Victony
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Victony
Victony
Composición
Chisom Ezeh
Chisom Ezeh
Composición
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Rexxie
Rexxie
Producción

Letra

[Intro]
(Another word)
Yeah, yeah
Yeah, yeah
Ebele
Ebelebe
Mm, ebele
Ebelebe
(Yo)
[Verse 1]
Girl, I dey watch as you dey wrap up the kpoli
'Cause I know you know you mean am for me (Like dat oh)
Evil face as you dey lick up my lolli
Bully with the way you put am on me (Like dat oh)
DND, no let anybody call me
If at all, anybody call me (E go divert oh)
You doin' stuff that you cannot tell your mummy
Beg maami, make you put am on me
[PreChorus]
Like dat oh
Attack oh
Make I defend wetin dey your back
Ṣebi na reset? Abi na hijack oh?
Wey you do me head, girl, me I like that oh
Like dat oh
Attack oh
Make I defend wetin dey your back oh
Ṣebi na reset? Abi na hijack oh?
Wey you do me head, girl, me I like that oh
Yeah-yeah
[Chorus]
Na who no know say (Who know?)
Na who no know say you bad like that?
Na who no know say (Who know?)
Na who no know say you bad like that?
Na who no know say (Who know?)
Na who no know say you bad like that?
Na who no know say (Who know?)
Know say, you bad like that?
[Verse 2]
She dirty ridin'
One time, her best friend ah join the party
She ah mannerless when she back it on me
She ah careless when she clap it on me
And na so she dey gimme na
One puff of that smoke, she dey deliver
Bad energy, she ah delete am
She gimme that thing when I dey need am, oh no
[PreChorus]
Like dat oh
Attack oh
Make I defend wetin dey your back
Ṣebi na reset? Abi na hijack oh?
Wey you do me head, girl, me I like that oh
Like dat oh
Attack oh
Make I defend wetin dey your back oh
Ṣebi na reset? Abi na hijack oh?
Wey you do me head, girl, me I like that oh
Yeah-yeah
[Chorus]
Na who no know say (Who know?)
Na who no know say you bad like that?
Na who no know say (Who know?)
Na who no know say you bad like that?
Na who no know say (Who know?)
Na who no know say you bad like that?
Na who no know say (Who know?)
Know say, you bad like that?
[Outro]
She dirty ridin'
One time, her best friend ah join the party
She ah mannerless when she back it on me
She ah careless when she clap it on me
Written by: Antony Victor, Chisom Ezeh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...