Video musical

Lyta & Mohbad - Formula (Official Audio)
Mira el video musical de {trackName} de {artistName}

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Lyta
Lyta
Performer
MohBad
MohBad
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Lyta
Lyta
Composer
MohBad
MohBad
Composer

Letra

Oh, no no Yeah I am the star of the moment Them shut the door, me, I fly fence Demma throw shot, me, I no send Fire can't cool, omo no rest ooo Making money be the formula Gbedu wey bad burst your medulla Ajegunle down to Banana Lyta, everybody dem know It's been a long time I've been killing these shows, my brother As you can see, I no dey bother Na Baba God dey give me power Street dey show me love for every corner (every corner) And if you try me, omo see my goons dey para I fear no man my brother K'owo sha ti pe, I no want wahala E so fun won ko ye pariwo, dem just too like to dey pologo Stay woke up my brother, eyan Ogogo (stay woke up my brother, eyan Ogogo) E so fun wan ko ye pariwo, dem just too like to dey pologo Stay woke up my brother, eyan Ogogo I no fit shout, mi o le pariwo E so fun won ko ye polongo I no like noise, ko ye pariwo I no like noise, ko ye fa ariwo oo (I no like noise, ko ye fa ariwo oo) Ah, e so fun won ko ye polongo I no like noise, ko ye pariwo I no dey slow, ko ye fa ariwo I no like noise, ko ye pariwo Me I like girls for sure, I know say rain go fall Aso idoti ni wa fo, to ba wa gan ma foh My nigga know say me I dey para, na why I no buy goat for salah I know Psalm I no know Isaiah, but I be splitting fire (ohh), fire It's been a long time I've been killing these shows, my brother As you can see, I no dey bother Na Baba God dey give me power Street dey show me love for every corner (every corner) And if you try me, omo see my goons dey para I fear no man my brother K'owo sha ti pe, I no want wahala E so fun won ko ye pariwo, dem just too like to dey pologo Stay woke up my brother, eyan Ogogo (stay woke up my brother, eyan Ogogo) E so fun wan ko ye pariwo, dem just too like to dey pologo Stay woke up my brother, eyan Ogogo I no fit shout, mi o le pariwo I man a kill man Dem a talk, dem a fear the man She want to fill ma, l tell her come again And me I be the man, this sound bad man dindodi danda, lyta Hm, ahh Mi, she want to bend down low E so fun wan ko ye pariwo Them just too like to dey pologo
Writer(s): Joshua Jeremiah, Mohbad Mohbad, Lyta Lyta Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out