album cover
Dnd
album cover
Dnd fue lanzado el 21 de noviembre de 2023 por Rollins RML como parte del álbum Dnd - Single
21 de noviembre de 2023
Sello discográficoRollins RML
IdiomaEnglish
BPM115
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía

Letra

“Steady Banger“
Low Vocal
Jah, jah, jah,
Protect me,
Make dem no poto, poto me (2x)
First Verse
I getti many enemies,
Wey want to put me for my knees,
One dey do me witchy, witchy,
But I’m covered with blood of jah,
Dem talk say I too dey do,
Be like say I do ju ju,
Benin boy sef don confuse,
Shabi na boju boju,
Intro Chorus
Say no bother,
Just hammer,
Na watin mama hala,
I be killer,
Their pillar,
Dem know say I dey fire, (2x)
Chorus
Dem no reach,
I getti most high jah (AH)
DND na where you go enter, (2x)
Second Verse
Pour me holy water,
Coolu my temperature,
If no be jah,
I for don die,
Then I’d be history,
But we moving further,
Stand on the solid rock,
Mula coming steady,
No go reason Pablo,
Intro Chorus
Say no bother,
Just hammer,
Na watin mama hala,
I be killer,
Their pillar,
Dem know say I dey fire, (2x)
Chorus
Dem no reach,
I getti most high jah (AH)
DND na where you go enter, (2x)
KILLA!!!
Written by: Rollins RML
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...