Créditos
COMPOSICIÓN Y LETRA
Frank Ehidiamwen Aidamoisa
Autoría
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Ledemy
Producción
Josh Blu
Producción
Letra
Bonjour
Greetings from Fanta and Joshblu
Amore the guy wey dey come through
Shebi the journey of ten thousand miles, shey na one step go journey the pursuit
Ledemi put am for control
Bro let me pass, I'm a pastor
Love dey my dna, enemies see hi a, I leave red carpet, enter greener pasture
Hope no be you dey pursue
To be a man no be muscle
Fantastic Frank with the gospel
Focus on Christ na the key to my hustle
Carol is looking for Johnny
Johnny is looking for money
One thousand naira one dollar
This country na wa, ayaya mamatanga
I nor show body  oh
But I go yan tori oh
Make you nor come for me ohh
Make you know how e be oh
Ohh ohh
Suji
Day dream nor be real oh
Oh oh
Suji
Day dream nor be real oh
Hey ih
Open ye eyes and see
Stop having em fantasies
On the mic is fantastic
iee bombastic
Vibes fusion like it's coke and gin
Ledemi on that beat
Keep it steady and heavy we lit the room on fire
Hit dem with trips and vibe
Frank be passing insight to life
Oluwa opemi debe
Na small time e go take, I go dey there
I be boss, no dey treat me like daycare
Oya sekem sekem sekem
Shebi the dream is a lebel
Unequally yoked with the rebels
Our leaders, our problem
Hunger for naija fit comot your nevel
Oh singer singer sing o sing o
Choir mistress are you single?
Dey play, I dey cash out for Distro
You stand no mean say me wey sit I be cripple
Carol is looking for Johnny
Johnny is looking for money
One thousand naira one dollar
This country na wa, ayaya mamatanga
Written by: Frank Ehidiamwen Aidamoisa