album cover
Buga
117,690
World
Buga fue lanzado el 8 de diciembre de 2023 por EkoOnPointEntertainment como parte del álbum Now or Never- EP
album cover
Fecha de lanzamiento8 de diciembre de 2023
Sello discográficoEkoOnPointEntertainment
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM113

Video musical

Video musical

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
TeeFamous
TeeFamous
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
TeeFamous
TeeFamous
Composición
Akinbiyi Ahmed Abiola
Akinbiyi Ahmed Abiola
Autoría
Oluwatobiloba Abraham
Oluwatobiloba Abraham
Autoría
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
SB
SB
Producción
Phazehop
Phazehop
Ingeniería de mezcla

Letra

Oh oh yeah o
I've Been Dreaming Of The Time Wey I Go Shine so
Me I Carry On
Koni Sumi Ko Le Remi
Ase Lo Ma n Give Up
If Dem Dey Like Make Dem Dey Hate Me
All i wanty Na Muller
And I Takey My Spark And Puff
Go Straight To Babylon
Owo Bantia Ti o Ki Ngbolude
Now I’m Chilling With My Better Days
Anything Want My Baby Buy
E Sa Tiribi Ta Ba De
24/7 On The Road
I Know God Dey For Me, I’m Not Alone
And I’m Living my best my life
Buga won o Buga
Living life lavida
No room for Fugal
Gbomo meji mi o de mind
Buga won o Buga
Living life lavida
No room for Fugal
Make nobody stress my life
Make nobody stress me
Life na yolo
Broda no go judge me
Nobody holy o
Fighting my demons
On a low low
Make i no loose guard
No loose guard
Make i no go broke
I don’t mind, I don’t care
If no be money matter no near
Expensive shit la awa nje
Your understanding girlfriend dey here
I don wise, i don learn
And my Account gats dey loaded sugbo
Pull up in my beamer
Dem no fit kill my ginger
Every man na sinner
Owo Bantia Ti o Ki Ngbolude
Now I’m Chilling With My Better Days
Anything Want My Baby Buy
E Sa Tiribi Ta Ba De
24/7 On The Road
I Know God Dey For Me, I’m Not Alone
And I’m Living my best my life
Buga won o Buga
Living life lavida
No room for Fugal
Gbomo meji mi o de mind
Buga won o Buga
Living life lavida
No room for Fugal
Make nobody stress my life
Written by: Akinbiyi Ahmed Abiola, Oluwatobiloba Abraham, TeeFamous
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...