Créditos
ARTISTAS INTÉRPRETES
Project Hive
Intérprete
Tantolistic
Intérprete
Airborn
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Oluwafemi Ijabiken
Autoría
Tantoluwa Toy Okuwobi
Autoría
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Mo'Trillz
Producción
Letra
I no wan dey read again LLB wan take my life
Pesin heart go dey shake cuz I wan check results
Kilode oh, shey na like this I go dey go?
Abi no be pesin wey dey get first class? O ma she oh
As if e no dey bad enough
My baby wan start dey use me dey shine
Switching personalities laishey Ben ten
You gotta gimme break baby I don\'t wanna lose my mind
Ye, sometimes I feel like I\'m the loneliest boy in the world
My girls don\'t love me no more
They say I\'m doing too much
Why I no go do too much? How I wan take chop?
I\'m fighting demons everyday, feeling like a castaway
Praying to my God for a way
If you no get anything to talk you can do transfer
If you no fii do transfer, you can shut your trap, oh no no no
Written by: Oluwafemi Ijabiken, Tantoluwa Toy Okuwobi

