Canciones más populares de Boi Rilex
Letra
Hmm why why why why why
Say them call me rilex o
Haa hmm haaa
Hmm why why why why
What tomorrow might be nobody can say
Ishejukan Oluwa le shey e
Wipe away my tears all my sorrow
Me I wan they give no wan borrow
Yee yee
Ayan mi baba lonbami sho
Orin me lo gan lamako
If I no get key I go fly fense
Oma kon mi lomi Inu I swear hit my conscience
Only God go fit wipe my tears
Carry my cross I they face my fears
Hhm hmm
Why? Why you con they wish me sad
I wish you good but you wish me bad
Success is sure mashey gbagbe
Baba dakun fami lowo soke
You can never be like me no matter how e be
No matter how e be I too like money
Hmm man gas chase money
Onikaluku with there different Bukata
Broke man child no they sleep on a sofa
Emi n shadura awon shepe
Oluwa jowo gbemi leke
No really get I they package
Torokobo I they manage
OmO
Ni to ri owo mo le n San le
I too they Risk anything e ra ye
Success is sure mashe gbagbe
Baba dakun fami lowo soke
And If the faim don they come I pray make e multiply
Sun mo Oluwa pray to the most high
Kowo nla wole kawon enemies ferege
Wan ni pe mo bad,won ti ni pe mo mó ere shey
What tomorrow might be nobody can say
Ishejukan Oluwa le shey e
Wipe away my tears all my sorrow
Me I wan they give no wan borrow
Yee yee
Ayan mi baba lonbami sho
Orin me lo gan lamako
If I no get key I go fly fense
Oma kon mi lomi Inu I swear hit my conscience
Only God go fit wipe my tears
Carry my cross I they face my fears
By this time next year oye kin ti ja Benz con
Oye ko ti mo pe emi ni boss wan
Ko ti ma po leti father wan
I pray everyday
Korimi bamishey
Each an everyday I they pray for grace
Ha
Me I just they try my best
Otipegon me I no fit leave the rest
Hmmm make I be the best
Ni bi ton ti no wo make I no they beg
Kowo nla wole kawon enemies ferege
Wan ni pe mo bad,won ti ni pe mo mó ere shey
Mole ko fuji
Ko apala
Mo le rege
OmO mole ko rege
Won ma fe rege eee
Won ma ferege
Gbogbo wan lomo ferege
Lyrics powered by www.musixmatch.com