Letra

Farewell to bad energy All my enemies Tell dem they no fit see me again Tiger man on the beat Aye yeah yeah Is Shaddy jay for the girl them uh huh See this year wey enter so Omo na red eye oh You do gra gra You go see gra gra oh-oh Omo you see this year Wey we enter so Omo na red eye oh No gree for anybody We dey chase the bag Bring the bag home (bring the bag home) We no get time for play play We stay woke, we stay woke To make the bar This street you go hard or go home No time to chase skirts We chase bag We no get time to impress nobody Farewell to bad energy All my enemies Tell dem they no fit see me again Farewell to bad energy All my enemies Tell dem they no fit see me again Cos the harder they come The harder they fall I no go gree for them Me I no go gree for 'em Lai Lai Them dey do me things I no like Them treat me bad they don't care If them been tell me say Them go do me dirty I for tell dem say na lie I for tell dem say na Lie, uuh Same people wey I carry come Same people don dey fall my hand Na the people wey I show Na the same people wey dey Do me wrong But I no get time for 'em Na the money I dey find Na the bag I dey chase I dey grind, I dey grind, I dey grind I dey grind Bad energy far away Na money I dey find (find) Na money I dey find (find) Na grind I dey grind (grind) Na grind I dey grind (grind) Farewell to bad energy All my enemies Tell dem they no fit see me again Farewell to bad energy All my enemies Tell dem they no fit see me again 'Cos the harder they come The harder they fall I no go gree for them Me I no go gree for 'em Lai Lai 'Cos the harder they come The harder they fall I no go gree for them Me I no go gree for 'em (Lai Lai) me I no go gree for them Money I dey find (find) Na money I dey find (find) Na grind I dey grind (grind) Na grind I dey grind (grind)
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out