Video musical

Créditos

PERFORMING ARTISTS
Timi Dakolo
Timi Dakolo
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Timi Dakolo
Timi Dakolo
Songwriter
Marz
Marz
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Magical Andy
Magical Andy
Producer

Letra

Ọmọ, Ọmọ Ayo Ọmọ, Ọmọ Ayo See my heart and all its breakings Life and all its takings I still remain Ọmọ Ayo Wake up from morning So much on my mind, worries Hunger dey strike, family dey cry Pesin just dey try survive Feels like everything is against me But I no fit explain But I go still remain Ọmọ Ayo Though the nights are getting longer Everytime I try to spend, another one go drag me down But I no go change Or wipe the smile from my face I go still remain Ọmọ Ayo Ọmọ, Ọmọ Ayo Ọmọ, Ọmọ Ayo See my heart and all its breakings Life and all its takings I still remain Ọmọ Ayo I don stay with pain See, I know how she dey She don give me chop, she don dey my place You fit no relate She don show me shege, she don stain my name She don chook my eyes But I still remain I still remain Ọmọ Ayo You do pesin good, dem take bad repay Dem don stab my heart wey I take serve dem plate Dem don show me shege, real tatashe Dem don eat last pot, spit on my face But I no go change, I know my name I still will love, I still belong And I still remain Ọmọ Ayo, oh Ọmọ, Ọmọ Ayo (Ọmọ, Ọmọ, Ọmọ) Ọmọ, Ọmọ Ayo See my heart and all its breakings Life and all its takings I still remain Ọmọ Ayo (yeah, Ọmọ Ayo) Ọmọ, Ọmọ Ayo Ọmọ, Ọmọ Ayo See my heart and all its breakings Life and all its takings I still remain Ọmọ Ayo See my heart and all its breakings Life and all its takings I still remain Ọmọ Ayo Dem wan break me down See, dem wan off my light Dem wan take my life, dem don make their plans Dem don write them down Ay, ay, ay But I still remain Ọmọ Ayo
Writer(s): Donald Timiebi Dakolo, Okechukwu Amadi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out