Video musical

Créditos

COMPOSITION & LYRICS
Deshinor
Deshinor
Songwriter

Letra

Deshinor leleyi o Phoenix! Nothing wey you want from me Wey me i no fit do I feel butterflies when you say You are coming through Mashe mashe foju mi sona o Mashe Mashe dakun mu duro Nothing wey you want from me Wey me i no fit do I feel butterflies when you say You are coming through Mashe mashe foju mi sona o Mashe Mashe dakun mu duro I go dey for real o Baby mo ma duro seh I go dey for real oo If dem try to take you away from me Baby baby ahh Won ma je igbaju o Anything for you Even if you dey for faraway faraway o ah I go dey for sango Baby dakun malo gbagbe ile o gbagbe ile o ah Singing this song for you Don't let me down (elekoto) Baby baby shaanu mu Ma gbe ife mi sa See me see wahala (where you dey) Nothing wey you want from me Wey me i no fit do I feel butterflies when you say You are coming through Mashe mashe foju mi sona o Mashe Mashe dakun mu duro I go dey for real o Baby mo ma duro seh I go dey for real oo If dem try to take you away from me Baby baby ahh Won ma je igbaju o Anything for you Since you came my way All of a sudden Everything wa paa The way you call my name Shey you know you set my soul on fire As you no dey with me Everything i hunger for na you (where you dey) Nothing wey you want from me Wey me i no fit do I feel butterflies when you say You are coming through Mashe mashe foju mi sona o Mashe Mashe dakun mu duro I go dey for real o Baby mo ma duro seh I go dey for real oo If dem try to take you away from me Baby baby ahh Won ma je igbaju o Anything for you
Writer(s): Aromolaran Adeshina Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out