Video musical

Créditos

COMPOSITION & LYRICS
Qudus Teniola Kunfayakun
Qudus Teniola Kunfayakun
Songwriter

Letra

What ah do when it all seems to be gone Things that gat me going Got me giving it my all Even when i fail I'm still going on and on Many thoughts And my head be turning on e own Then no banny go fii turn me turn me on Look her in the eye girl no tripping at all Then in a jiffy In my thoughts am gone Christian dior dior Wetin dem wan talk see i know Real life no tag team dey on ma own Carry ma baggage as e dey go Finna put it on my head And stuck it in my fingers Where smoke guy Where smoke Where smoke guy Where smoke Give me smoke guy Give me smoke guy Give me smoke guy Make i high Where smoke guy Where smoke Where smoke guy Where smoke Give me smoke guy Give me smoke guy Give me smoke guy Make I high Many many days i no chop My eye red oga Johnny walker fe se sha Emi Johnny walker fe se sha Urhhhhrhhhhhrhhhhh Many many days my eye red I don pop coda Momi man sope koda Daddy man sope koda Urhhhh rhhhhh rhhhhh But if i slide i pop I don pop be that Nobody go live my life Nobody go die my die Urhhhh rhhhhhrhhhhh Where smoke guy Where smoke Where smoke guy Where smoke Give me smoke guy Give me smoke guy Give me smoke guy Make I high Where smoke guy Where smoke Where smoke guy Where smoke Give me smoke guy Give me smoke guy Give me smoke guy Make I high Ma te le enu Mafis cartel Dem go say Dem don crush Don roll Don burn Don blow E don burst Don meze Don finish Dem no dey tell person If you wan to learn You go learn am You no wan learn You go hear am No reason am padi go far Tin ti wo le Kon to ti gate This party wey we dey na to high up o If the matter don dey long na to light up oo Eh Where smoke guy Where smoke Where smoke guy Where smoke Give me smoke guy Give me smoke guy Give me smoke guy Make I high Where smoke guy Where smoke Where smoke guy Where smoke Give me smoke guy Give me smoke guy Give me smoke guy Make I high
Writer(s): Qudus Kunfayakun Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out