Video musical

Doja Cat - Wine Pon You (Official Audio) ft. Konshens
Mira el video musical de {trackName} de {artistName}

Incluido en

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
ChinyW
ChinyW
Intérprete
Winnie
Winnie
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Winifred Udeh
Winifred Udeh
Letrista
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Demsa
Demsa
Producción

Letra

ChinyW ooo Baby you don't rate me o You don't rate me o If you ever think say that I will ever leave you o Baby no be so Please don't think that my Bebe We go dey here together Bebe No one will ever take me away If they try I go slap them away Away Obim follow me go Follow me make we jogodo o Come and meet all my family o I wan marry you You go soon hear the trumpet Parara On our wedding day They go see us and dem go Parara Forever we go dey We go dey pepper dem o Parara I promise today I will not second guess o Parara No matter the weather We go dey together uh uh uh Baby when I look I dey look for you You dey make my heart go Baby when I think I dey think of you I dey think of you ooo I no go play you for a fool If I ever leave you I be fool You wey dey give me bellefull o Parara On our wedding day They go see us and dem go Parara Forever we go dey We go dey pepper dem o Parara I promise today I will not second guess o Parara No matter the weather We go dey together uh uh uh Parara Parara (Oh na na na na) Parara Parara
Writer(s): Winifred Udeh Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out