album cover
Two Fighting
330
World
Two Fighting fue lanzado el 14 de febrero de 2024 por WIND VANE MUSIC como parte del álbum Two Fighting - Single
album cover
Fecha de lanzamiento14 de febrero de 2024
Sello discográficoWIND VANE MUSIC
IdiomaEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM199

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Sean Tizzle
Sean Tizzle
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Sean Tizzle
Sean Tizzle
Autoría
Ayotunde Lawal
Ayotunde Lawal
Autoría
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Ayotunde Lawal
Ayotunde Lawal
Producción
Lussh
Lussh
Producción

Letra

I wanna be your ore
We can make it work if you stay with me
Oya make we connect
Ma worry ma so mo e
Ore
Kpe mi’loruko make you draw my beard
I get idea
My dear
Abidibombey your body
If you call me once I’ll be there already
Opomulero me I stand ruggedy
I stand Ruggedy, Against enemies
I know sey obirin dey many
But ma you I want Mami
Dakun dakun jo ma kpa mi
Dakun dakun jo ma kpa mi
One fighting
Two fighting
That kind thing
I no want that thing Yeeee
Say Yeeeee
I no want that thing Yeeee
Say Yeeeee
Iyawo mi ma je a ja
ma ja e ja , ma je a ja
I no dey like when we get kanta
Enemies dem want to put sansan
we dey long this matter
I wanna be your ore
We can make it work if you stay with me
Oya make we connect
Ma worry ma so mo e
Ore
Kpe mi’loruko make you draw my beard
I get idea
My dear
Abidibombey your body
If you call me once I’ll be there already
Opomulero me I stand ruggedy
I Stand, Against enemies
I know sey obirin dey many
But ma you I want Mami
Dakun dakun jo ma kpa mi
Dakun dakun jo ma kpa mi
One fighting
Two fighting
That kind thing
I no want that thing Ye
I no want that thing Ye
Written by: Ayotunde Lawal, Sean Tizzle
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...