album cover
TIME
22
Music
TIME fue lanzado el 12 de abril de 2024 por TUNACIOUS CORPORATE LTD como parte del álbum TIME - Single
album cover
Fecha de lanzamiento12 de abril de 2024
Sello discográficoTUNACIOUS CORPORATE LTD
IdiomaEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM109

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
TuNaCious
TuNaCious
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Babatunde Muhammed
Babatunde Muhammed
Letra
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
TuNaCious
TuNaCious
Producción
Beatbymiz
Beatbymiz
Producción

Letra

Who get the fine girl
Wey dey do like karashika
Make my heart beat like i jamu tipper
Wetin be the name abi na senorita
Kilode gan gan
Baby mi jaka teka
Fine girl
Carry biggie baka suka
Make i shoot my shot
Wetin you go order
Bills on me
Me i no dey bother
Oluwa loshey that kind thing
Ani won gbon mi
Won gbon mi gan gan
Won gbon mi gan gan
Ani Won la mi
Won la mi gan gan
Won lami mi gan gan
Awon omoyen fe gbomi
Won gbon mi gan gan
Won gbon mi gan gan
Awon omoyen fe la mi
Won la mi gan gan
Won lami mi gan gan
Free your mind
Free your mind
Free your mind
Ease your mind
Ease your mind
Ease your mind
Free your mind
Free your mind
Free your mind
Free your minddddd
Time to dey waste o
Omo Ele no time to dey waste o
Time to dey waste o
Baby girl no time to dey waste o
Time to dey waste o
Omo Ele no time to dey waste o
Time to dey waste o
Baby girl no time to dey waste o
yeah yeah
Ani won gbon mi
Won gbon mi gan gan
Won gbon mi gan gan
Ani Won la mi
Won la mi gan gan
Won lami mi gan gan
Awon omoyen fe gbomi
Won gbon mi gan gan
Won gbon mi gan gan
Awon omoyen fe la mi
Won la mi gan gan
Won lami mi gan gan
Written by: Babatunde Muhammed
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...