album cover
Spin
Easy Listening
Spin fue lanzado el 29 de marzo de 2024 por Jnr sky como parte del álbum Spin - Single
album cover
Fecha de lanzamiento29 de marzo de 2024
Sello discográficoJnr sky
IdiomaEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM101

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Jnr sky
Jnr sky
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Jnr sky
Jnr sky
Autoría

Letra

Sky!!
Them say me I be talk and do
If na money it long
Omo jekase dada(jekase dada)
Spin am for me like tiwa
Jeka Jo lorawa
Omo soma sedada
Spin am for me now ah
Kin ma ma lo,till I get a enough
Spin am for daddy now
Ko ma ma lo,till he get enough
Them say me I be talk and do
If na money it long
Omo jekase dada
Spin am for me like tiwa
Jeka Jo lorawa
Omo soma sedada
Don\'t tell me say ur body
Say it baddy pass like that
Wey u wan carry come give Me
Just gimme the booty,lemme press it,I just want to feeling the blessing wey God give u so impressive ah ah
Girl Ur body dey carry me go shey na water abi na wetin.
Spin am for daddy now
Ko ma ma lo,till he get enough
Them say me I be talk and do
If na money it long
Omo jekase dada
Spin am for me like tiwa
Jeka Jo lorawa
Omo soma sedada
Written by: Jnr sky
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...