album cover
Try Again
1
Music
Try Again fue lanzado el 17 de mayo de 2024 por Samidreamz como parte del álbum The Genesis - EP
album cover
Fecha de lanzamiento17 de mayo de 2024
Sello discográficoSamidreamz
LanguageEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM100

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Samidreamz
Samidreamz
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Odetola Adebayo Samuel
Odetola Adebayo Samuel
Autoría

Letra

Holl on me
Call on me oh nah
dreamz uhn uhn
Yeah yeah then
Samidreamz one time yeah then
During hard time i still find time to smile
For my life me want no bad vibes
Life fuck me up omo time over time
Bad boy way say my dreamz so high
Omo dem no see me
Them no feel wetin mad dey feel
Have come a long way chasing my dreams
This thing no fit decieve me yeah ahh
So try again and again
Got to raise up omo if i fail
So try again and again
Stand pa no dey look uche face no more
So try again and again
No matter wetin man dey face
So try again and again
No matter what the next man say yeah
Say me got to raise up
So many no now they tell me nice one
Am a pheonix now i am reborn
Chase dreams and i never give up hahaha
Don’t doubt the young blood things don sup
When i b homeboy omo nothing to chop
Mum never know man grinding non stop
 
But she do pray for me whenever she calls
So try again and again
Got to raise up omo if i fail
So try again and again
Stand pa no dey look uche face no more
So try again and again
No matter wetin man dey face
So try again and again
No matter what the next man say yeah
During hard time i still find time to smile
For my life me want no bad vibes
Say Life fuck me up omo time over time
Bad boy way say my dreamz so high
Omo dem no see me
Them no feel wetin mad dey feel
Have come a long way chasing my dreams
This thing no fit decieve me yeah ahh
Say me up for the best
Prepared for the worst
Now am back again
See me twice as tall
Me sit back and watch
Let them talk
Got to observe when i sense fake love
Chasing my dreams yes am doing my thing
Stand to my fit when nobody know me
Things don dey change no be the same story
When i start to dey hammer dem go say dem know me
So try again and again
Got to raise up omo if i fail
So try again and again
Stand pa no dey look uche face no more
So try again and again
No matter wetin man dey face
So try again and again
No matter what the next man say yeah
So balance and Check
Make u gbabe
Samidreamz one time
Say u don hear
Now your eyes don clear
brother fear
Wetin u no know brother man just fear
Je koma lobe
Wait we never call on them
Let them know i did my best
Now i don dey leave the rest
I dey leave the rest
So try again and again
Got to raise up omo if i fail
So try again and again
Stand pa no dey look uche face no more
So try again and again
No matter wetin man dey face
So try again and again
No matter what the next man say
Samidreamz oloun (Samidreamz oloun )
Samidreamz oloun One time
Another one one one
chill
Another one pam pam
Written by: Odetola Adebayo Samuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...