album cover
joanna
150,344
World
joanna fue lanzado el 14 de julio de 2022 por KeyQaad/Sire Records como parte del álbum Boy Alone (Deluxe)
album cover
Más popular
Últimos 7 días
00:20 - 00:25
joanna se descubrió con más frecuencia alrededor de 20 segundos después la canción durante la última semana
00:00
00:20
00:30
00:45
00:50
00:55
01:10
01:15
01:35
01:45
01:50
02:00
02:20
02:30
02:45
00:00
02:54

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Omah Lay
Omah Lay
Voces
COMPOSICIÓN Y LETRA
Stanley Omah Didia
Stanley Omah Didia
Autoría
Oluwasemilogo Banjo
Oluwasemilogo Banjo
Autoría
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Demitrius Lewis II
Demitrius Lewis II
Asistente de ingeniería de masterización
Kayla Holland
Kayla Holland
Asistente de ingeniería de masterización
Collins Ukegbu
Collins Ukegbu
Asistente de ingeniería de mezcla
Nicolas De Porcel
Nicolas De Porcel
Masterización
Preston "Prizzie" Reid
Preston "Prizzie" Reid
Ingeniería de mezcla
Semzi
Semzi
Producción

Letra

[Intro]
Original
Jo si
Ayaya mo, oh
Ayaya mo, oh
My mama mo, oh
My mama mo, oh
Hey, my papa o, oh
Wey my papa o, oh?
This is a one man parol, oh
One man parol, oh
Jo si, ay
[Verse 1]
Joan', l dey for you
I dey for noon, I dey for night
As I dey follow you
I gat dey move like soldier ant
Obara Jesus, na Him I use cover my eyes
Commander Chief of, Yakubu Danjuma Gowan
[Chorus]
Jo', Joanna, Jo', my bebe
Na you go kill me, oh
Jo si
Jo', you dey high me when l'm sober
Jo'
I'm doing better, oh, my bebe
Joanna
Anytime you call me, I'll be available
Joanna
Jo si
Jo', Joanna, Jo', my bebe o
Joanna
Jo', you dey high me when l'm sober
Na you go kill me, oh
I'm doing better, oh, my bebe
Joanna
Anytime you call me, I'Il be available
Jo si
[Verse 2]
My melody, oh, my melody cannot leave her head
Leave her alone
Oh, my energy, oh, my energy cannot take me there
I need your own
Okosisi, okosisi, okosisi, oh
Bullet proof
Anoti-ti, anoti-ti, anoti-ti ye
[Verse 3]
If l dey lie, if I dey lie
About my feelings about you
If you be fight
I wanna die inna the battle
Take me to war
Then you go know I be sir warrior
Oh auntie, le ay-ay, choi
[Chorus]
Joanna
Jo', Joanna, Jo', my bebe
Na you go kill me, oh
Jo si
Jo', you dey high me when l'm sober
Joanna
I'm doing better, oh, my bebe
Joanna, oh-oh
Anytime you call me, I'll be available
Joanna
Jo si
Jo', Joanna, Jo', my bebe o
Na you go kill me, oh
Jo', na you dey high me when l'm sober
Jo'
I'm doing better, oh, my bebe
Joanna
Anytime you call me, I'Il be available
Jo si
[Outro]
Ayaya mo, oh
Ayaya mo, oh
My mama mo, oh
My mama mo, oh
Hey, my papa o, oh
Wey my papa o, oh?
This is a one man parol, oh
One man parol, oh
Jo si, ay
Written by: Oluwasemilogo Banjo, Stanley Omah Didia
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...