album cover
Commas
2,230,831
Afrobeats
Commas fue lanzado el 30 de mayo de 2024 por Mavin Global Holdings Ltd. como parte del álbum The Year I Turned 21
album cover
Más popular
Últimos 7 días
00:30 - 00:35
Commas se descubrió con más frecuencia alrededor de 30 segundos después la canción durante la última semana
00:00
00:05
00:15
00:20
00:35
01:15
01:35
01:50
02:00
02:05
02:10
02:30
00:00
02:37

Video musical

Video musical

Créditos

Artistas intérpretes
Ayra Starr
Ayra Starr
Voces
COMPOSICIÓN Y LETRA
Oyinkansola Sarah Aderibigbe
Oyinkansola Sarah Aderibigbe
Autoría
Prince Omoferi
Prince Omoferi
Autoría
Michael Ovie Hunter
Michael Ovie Hunter
Autoría
Ikechukwu Clinton Nnaemeka
Ikechukwu Clinton Nnaemeka
Autoría
Producción e ingeniería
London
London
Producción
AOD
AOD
Producción
Johnny Drille
Johnny Drille
Ingeniería de grabación
RAGEE
RAGEE
Producción

Letra

[Verse 1]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Original no be parody
E no fit clear for your memory
Whether na winter or summer, aje
[PreChorus]
Barbados to Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
[Chorus]
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to isọkusọ
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Sability o n gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion, hmm, hmm
[Verse 2]
Things happen
Inside life
Draw tattoo
Make I live my life
Dreams come true
If na fight, fight the fight, make you no go tire
Fire dey go
Fire dey go
You need to put your body and soul
Leave your worries alone
[PreChorus]
Barbados to Havana, living life
See my fire burning bright
Wetin dey inside me?
Smallie wey dey mighty
Dem never know I kala, tori mo fine
Check and balance everything inside my mind daily
Trust me, you can't fool me
[Chorus]
Energy wrong, I log off
Mo wa friendly and conscious
I'm allergic to isọkusọ
I'm not ready for confusion
Dem telly me, make I show love
Sability o n gbona
Everything na connection
I'm not ready for confusion
[Outro]
Na which kind life wey I never see?
I carry God, so I fear nothing
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Eh ai, Eh ai, yeah yeai
Steady increasing the commas
Comma, comma, comma
Written by: Alastair Joseph O'Donnell, Brian Emmanuel Njoku, Michael Hunter, Nnaemeka Ikechukwu Clinton, Oyinkansola Sarah Aderibigbe, Prince Omoferi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...