Letra
[Intro]
Bomboclat, I call a bomboclat, a bomboclat, so who be the bomboclat?

[Chorus]
Kolo, kolo, kolo
Who open my kolo?
Na where I hide my kolo
Na there I keep my kolomentally
Kolo, kolo, kolo, kolo
Abi you dey on colos? Hm
Wey you open my kolo
For where I keep my kolomentally, eh eh eh eh
For where I keep my kolo
Na who open my kolo?
Na there I keep my kolomentally, eh eh eh eh
For where I keep my kolo
Na who open my kolo?
And na there I keep my kolomentally
[Verse 1]
Ring, ring
See wahala dey call like, "Ring, ring"
Jobless people dey find wetin do ọgbẹni, get the fuck out my LinkedIn
Which agbero, which conductor wey go make me to press my pim-pim?
Normally, me, I no dey quick vex 'til you poto-poto my business
Ring, ring
See wahala dey call like, "Ring, ring"
Jobless people dey find wetin do ọgbẹni, get the fuck out my LinkedIn
Which agbero, which conductor wey go make me to press my pim-pim?
Normally, me, I no dey quick vex 'til you poto-poto my business
[Chorus]
Kolo, kolo, kolo
Who open my kolo?
Na where I hide my kolo
Na there I keep my kolomentally
Kolo, kolo, kolo, kolo
Abi you dey on colos?
Wey you open my kolo (O kéré si mi, kogbagidi, yea-yea)
For where I keep my kolomentally
[Outro]
Bomboclat, I call a bomboclat, a bomboclat, so who be the bomboclat?
Bomboclat, I call a bomboclat, a bomboclat, so who be the bomboclat?
Bomboclat, I call a bomboclat, a bomboclat, so who be the bomboclat?
Bomboclat, I call a bomboclat, a bomboclat, so who be the bomboclat?
Written by: Anthony Ebuka Victor, Brendan Grieve, Chuma Nonso Nwokike, Louis Bell, McCulloch Reid Sutphin, Oluseni Paul Oyinlola, Westen Weiss