album cover
do
4,119
Afro-Pop
do fue lanzado el 4 de octubre de 2024 por Never Stop Elevating LLC Under Exclusive License to emPawa Africa Limited como parte del álbum By Any Minz
album cover
Fecha de lanzamiento4 de octubre de 2024
Sello discográficoNever Stop Elevating LLC Under Exclusive License to emPawa Africa Limited
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM115

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Minz
Minz
Intérprete
Blaqbonez
Blaqbonez
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Emeka Akumefule
Emeka Akumefule
Composición
Oluwadamilola Aminu
Oluwadamilola Aminu
Composición
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
44DB
44DB
Producción

Letra

[Intro]
44
Trillo
Uhn-uhn-uhn
Uhn, uhh-uhn
[Verse 1]
I no mind, I no mind
If you show me something wey you sabi do
I don high, I don high
O ya show me something I no fit do
[PreChorus]
She say I be, sharp shooter, sharp shooter
Ṣanawọle spray all the girls in my bazuka
Dem go fall like dominos, when dey see the kaluba
Mo gbe wọn sare
Take a look at me now
I'm stacking my mulla
Fuck y’all talking about
Make no body ba mi fa
[Chorus]
Ololo lolo lolo, ehhh
Ololo lolo lolo, ehhh
O nawo, mo dẹ nawo
Wọn ni pe mo ti lowo
Ololo lolo lo (Lololo)
O ra le, o ra mọto
O ya sorry dido
If you sare, sojo dun
[Verse 2]
I no mind, I no mind
If you show me something wey you sabi do
I don high, I don high
O ya show me something I no fit do
[Verse 3]
Girl, you fine, so fine
So fine, so fine
Make I show something wey your man no fit do ah ah
Give her one time, she no kon wan no leave us
'Cause her man only do bare minimum
We dey, we dey do too much
7 o clock and we still dey pop
Issa, issa tension party
I don’t know that bro, get the fuck out my section
Snaps wey send boys into depression
That's our sole occupation
[PreChorus]
Yah, sharp shooter, sharp shooter
Zero body shots, I’m going for the jugular
Make somebody hold me now, flow so spectacular
Mo gbe wọn sare
Take a look at me now
I'm stacking my mula
Fuck y’all talking bout
Make no body ba mi fa
[Chorus]
Ololo lolo lolo, ehhh
Ololo lolo lolo, ehhh
O nawo, mo dẹ nawo
Wọn ni pe mo ti lowo
Ololo lolo lo (Lololo)
O ra le, o ra mọto
O ya sorry dido
If you sare, sojo dun
[Outro]
I no mind
If you show me something wey you sabi do
I don high, I don high
O ya show me something I no fit do
Written by: Emeka Akumefule, Oluwadamilola Aminu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...