album cover
Banger
2
Afro-Beat
Banger fue lanzado el 22 de septiembre de 2023 por CAUKASIAN como parte del álbum Nyanya Boi
album cover
Fecha de lanzamiento22 de septiembre de 2023
Sello discográficoCAUKASIAN
IdiomaEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM92

Créditos

COMPOSICIÓN Y LETRA
Job Guga Tony
Job Guga Tony
Autoría

Letra

Crest on the beat
It's another banger
Whenever we in town
Na peace I carry come but with a red flag
It's another banga, we deh give dem whenever we in town
J-O-B deh cause commotion but I no be clown
Nah peace a carry come but with a red flag
We dey give dem standard, standard
With a ladder, you be hater, you can't climb
My light like Shazam, e bright pass your lantern
Sisko, nuh fit unleash your dragon
Omoh na everyday, we just dey give dem
E dey d system but we know dey d system
Side by side with your favourite, spot the difference
My defence is stronger, never ball like Pique
One time for all my men, weh dey steady give dem
Make dey just det witness, as we det handle business
See d drip, dem gonna say this one no be sickness
Anybody wey wan cross me go know I'm a Christian
Mind your business, no make me pull shirt
Ask my G's dem, I no too like stress
All my G's dem blessed, na d paper we dey chase
Zinedine Zidane, I dey use my head
It's another banga, we deh give dem whenever we in town
J-O-B deh cause commotion but I no be clown
Nah peace a carry come but with a red flag
We dey give dem standard, standard
With a ladder, you be hater, you can't climb
My light like Shazam, e bright pass your lantern
Sisko, nuh fit unleash your dragon
Can you, can you, can you, can you, can you
Can you please tell me now, who you prefer
2pac's back, notorious, I give me the flag
I give me the bag cause big homie, I'm deserving the racks
Taking what's mine, taking what's yours
Man fuck it, I'm taking what's Caesar's
Grams in my pocket and I see it as food
Fools
5H for your bag, now you think you' high as me
10K for a joint, I need the fuckin' parachute
My government dem dey zoose
Do as I say but no go do as I do
For d zanga dem ah shoot
Step inna me yard, better use your bulletproof
What you wanna do?
It's another banga, we deh give dem whenever we in town
J-O-B deh cause commotion but I no be clown
Nah peace a carry come but with a red flag
We dey give dem standard, standard
With a ladder, you be hater, you can't climb
My light like Shazam, e bright pass your lantern
Sisko, nuh fit unleash your dragon
It's another banger
Whenever we in town
(Call me wild, call me crazy)
Na peace I carry come but with a red flag
It's another banger
Written by: Job Guga Tony
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...