album cover
Fire
29,124
Afrobeats
Fire fue lanzado el 26 de junio de 2024 por Dvpper Digital como parte del álbum Hat-Trick - EP
album cover
Más popular
Últimos 7 días
01:00 - 01:05
Fire se descubrió con más frecuencia alrededor de 1 minutos después la canción durante la última semana
00:00
00:20
00:35
00:45
01:00
01:05
01:40
01:45
02:00
00:00
02:18

Créditos

Artistas intérpretes
Muyeez
Muyeez
Voces
COMPOSICIÓN Y LETRA
PS10
PS10
Autoría
Moshood Olanrewaju Abiodun
Moshood Olanrewaju Abiodun
Autoría
Producción e ingeniería
Ps10beats
Ps10beats
Producción

Letra

Fire, fire, fire, bring the fire
Fire, fire, fire, bring the fire
Fire, fire, fire, bring the fire
Fire, fire, fire, bring the fire
Dem no wan make the boy go up
But Oluwa juwonlo
Don see many things spoilt
Rugged boy, I no fit give up
Pastor Samu dey pray for church
Alfa too dey pray for mosque
Make the blessings no go comot
And like this me, I no fit dull
(Fire) oh fire
(Fire, bring the fire)
Fire (fire), oh, fire
(Fire, bring the fire)
Whoa-oh, oh ah (fire)
(Fire, bring the fire)
(Fire) fire
(Fire, bring the fire)
Lost many things along the line (ah)
I wish I fit tell baba God make he help me rewind
But e no possible, omo, me I no fit lie
Carry my cross and I carry my cross
To my front, my guy
'Cause I know if I get the fire
Na my own, na my own palava
Mama fire me steady prayer
Try me, Holy Ghost fire (fire, fire, fire)
I know where I come from
That's why the boy no dey gazo
Out for the money, me I stubborn
Give me my money, osiso 'cause I get
(Fire, fire, fire, bring the fire) fire, fire
(Fire, fire, fire, bring the fire)
Oh, fire
(Fire, fire, fire, bring the fire)
Oh, fire
(Fire, fire, fire, bring the fire)
Koba
Written by: Moshood olanrewaju abdulmuiz, PS10
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...