album cover
Activate
3
Worldbeat
Activate fue lanzado el 8 de julio de 2024 por MYQI Studio & Aiyebiz Group LLC como parte del álbum Activate - Single
album cover
Fecha de lanzamiento8 de julio de 2024
Sello discográficoMYQI Studio & Aiyebiz Group LLC
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM96

Video musical

Video musical

Créditos

Artistas intérpretes
Wavy OT
Wavy OT
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Daniel Talabi
Daniel Talabi
Composición
Oluwakayode Sasore
Oluwakayode Sasore
Letra
Producción e ingeniería
HeyYoWyte
HeyYoWyte
Producción

Letra

Turn up me radio
If no be money I be olodo
Mi come to lead mi no want to follow
Ororo in d eyes of oloro
Me Steady scoring I be feeling like Suu
Tell all me haters e ko gba yin ke sun
Una no fit see draw
Me and una no be equal
Ti gatii
No time for hating
Activate it
No time for hating
Ti gate
No time for hating
If no be money I'm not relating
Ti gatii
No time for hating
Activate it
No time for hating
Ti gate
No time for hating
If no be money I'm not relating
E be later wey me I Dey realize
Tory matter too long me I summarize it
You see this music journey no be chice
Any chance wey i dey get I Dey always grab it grab it
You no fit know
O lo lo lo
Won kpolongo
Wavy Omo ologo
You no fit know
How I Dey do am
Na GOD e do am
No go Dey check am
Turn up me radio
If no be money I be olodo
Mi come to lead mi no want to follow
Ororo in d eyes of oloro
Me steady scoring I be feeling like Suu
Tell all me haters e ko gba yin ke sun
Una no fit see draw
Me and una no be equal
Ti gatii
No time for hating
Activate it
No time for hating
Ti gate
No time for hating
If no be money I'm not relating
Ti gatii
No time for hating
Activate it
No time for hating
Ti gate
No time for hating
If no be money I'm not relating
Written by: Daniel Talabi, Oluwakayode Sasore
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...