album cover
Gon Gon
35,879
Music
Gon Gon fue lanzado el 26 de julio de 2024 por emPawa Africa Limited como parte del álbum Gon Gon / No Forget - Single
album cover
Fecha de lanzamiento26 de julio de 2024
Sello discográficoemPawa Africa Limited
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM109

Video musical

Video musical

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Tekno
Tekno
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Augustine Kelechukwu
Augustine Kelechukwu
Composición
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Egar Boi
Egar Boi
Producción

Letra

[Intro]
Dem call me
Are you gon, are you gon
Are you gon, are you gon
Are you
Are you gon
Are you
[Verse 1]
If person tell me say I go fall for a woman like you
I go say im papa, mama, brother, sister
Thunder fire (Aah) all of dem
Cos this kin thing wey you dey do, do
I bin no know sey you go fit move me
Shey na only me but you like over do, do
Shey e sweet you as you turn me to mugu
[PreChorus]
I like the woman that I like
I fit no make everything all right
But if there's anything that I can do
I sabi do am with my mind
Follow me jọwọ don't be shy
You know you sweet my intana
You messing with my antenna
My antenna, my antenna o
[Chorus]
Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
Baby baby, oh, baby
Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
Baby baby, oh, baby
[Verse 2]
Couple goals na small
When we start our love
Rihanna go say she want am like this oh
Couple goals na small
When we start our love
Beyonce go say she want am like this oh
[Verse 3]
Eii, I just wanted to know (Na na na na)
If there be any chance for me and you
I just wanted to know (No no no no o)
If there be any chance for me and you
[Chorus]
Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
Baby baby, oh, baby
Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
(Baby) One and only, one and only girl
[PreChorus]
I like the woman that I like
I fit no make everything all right
But if there's anything that I can do
I sabi do am with my mind
Follow me jọwọ bon't be shy
You know you sweet my intana
You messing with my antenna
My antenna, my antenna o
[Chorus]
Are you gon gon gon gon gon gon gon gon
Let me be your one and only
Baby baby, oh, baby
[Outro]
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Are you gon gon
Written by: Augustine Kelechukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...