album cover
Nothing
7,089
Gospel
Nothing fue lanzado el 2 de junio de 2023 por Spotlite Nation como parte del álbum Nothing - Single
album cover
Fecha de lanzamiento2 de junio de 2023
Sello discográficoSpotlite Nation
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM69

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Moses Bliss
Moses Bliss
Intérprete

Letra

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I'm here to tell you)
Nothing wey God no fit do
No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless
No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift
No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I'm here to tell you)
No door wey God no fit open
No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I've never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I'm here to tell you
No man wey God no fit heal
Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
I'm here to tell you
Nothing wey God no fit do
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do
Written by: Moses Bliss Uyoh Enang
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...