album cover
19
1
Afro-Beat
19 fue lanzado el 11 de octubre de 2024 por DMK Music Group como parte del álbum 19 - Single
album cover
Fecha de lanzamiento11 de octubre de 2024
Sello discográficoDMK Music Group
IdiomaEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM89

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Jaytuin
Jaytuin
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Olatunde Oloruntimilehin
Olatunde Oloruntimilehin
Autoría

Letra

Shortie na smallie
But her waist be like Kogi Ofada
She’s only 19
I thank the lord for blessing ur father
Voom voom voom
Dis fine kele dey cause go-slow
Zoom zoom zoom
I dey on my way we go buy Coldstone
My pino pino sabi do the Yoga
Her hair e full pass ayamatanga
She get the body wey fit make a man cry
She hot pass Aroman Schinapp..
U know me gon move on u later
I wanna make u my fantasy oh
Aswear i can ku for ur matter
Ur body na my melody oh
Dats why me say
No bagger fit to take u away
As me keep u for later…
And then me pray
My hustle fit to pay somebody
So me chasing the paper…
Abi ana biana biana biana
Abi ana biana biana biana
Me tall like kilimanjaro
Shayo fit make a man daro
Ur body high me pass claro
Na na na nah…
My pino pino sabi do the Yoga
Her hair e full pass ayamatanga
She get the body wey fit make a man cry
She hot pass Aroman Schinapp..
U know me gon move on u later
I wanna make u my fantasy oh
Aswear i can ku for ur matter
Ur body na my melody oh
Dats why me say
No bagger fit to take u away
As me keep u for later…
And then me pray
My hustle fit to pay somebody
So me chasing the paper…
Abi ana biana biana biana
Abi ana biana biana biana
Written by: Olatunde Oloruntimilehin
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...