album cover
Time
62,308
Afro-Beat
Time fue lanzado el 18 de octubre de 2024 por 99DRMZ como parte del álbum Time - Single
album cover
Más popular
Últimos 7 días
00:20 - 00:25
Time se descubrió con más frecuencia alrededor de 20 segundos después la canción durante la última semana
00:00
00:20
00:50
01:25
01:30
01:55
02:05
02:15
02:35
02:40
00:00
02:49

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Patomant
Patomant
Intérprete
Kxyyz
Kxyyz
Programación
COMPOSICIÓN Y LETRA
Ikechukwu Anthonio Kingsley
Ikechukwu Anthonio Kingsley
Autoría
Patrick Adoroh
Patrick Adoroh
Autoría
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Kxyyz
Kxyyz
Producción

Letra

Time no dey
Friend no dey
Family no dey
God na him dey
And Jesus know say
Na me and am
I dey one side dey pray
I dey work
E go sure
So anybody wey dey hate on me
Come dance Awilo Longomba
Enemies dem go tire
Holy Ghost fire
Burn them scatter
So many people dem go put mouth for wetin no concern them
The blessings I dey pray for
Double Double E go enter
The minute wey e enter
We gats ball out
Time no dey
Friend no dey
Family no dey
God na him dey
And Jesus know say
Na me and am
Time no dey
Friend no dey
Family no dey
So anybody wey dey hate on me
Come dance Awilo Longomba
This world we dey so
E too plenty with them haters
Them wan try kill my soul
But Badman stand him ground
Nothing wey them go fit do me
Nothing wey them go fit use totori my ginger
Anyhow wey them dey move me
No get how them wan spoil my voltage
Ororo for my head
Cannot be your groundnut oil
When the blessings dey come
E dey shake people leg for here
Brother man no know my pain
Na Jah panadol my pain
So tell me why you dey complain
For my matter
Just park and gbaskelebe
Enemies dem go tire
Holy Ghost fire
Burn them scatter
So many people dem go put mouth for wetin no concern them
The blessings I dey pray for
Double Double E go enter
The minute wey e enter
We gats ball out
Time no dey
Friend no dey
Family no dey
God na him dey
And Jesus know say
Na me and am
Time no dey
Friend no dey
Family no dey
So anybody wey dey hate on me
Come dance Awilo Longomba
Written by: Ikechukwu Anthonio Kingsley, Patrick Adoroh
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...