album cover
Eli
203
Afro-Beat
Eli fue lanzado el 6 de diciembre de 2024 por Rabbah Music Distributed © i fog como parte del álbum Eli - Single
album cover
Fecha de lanzamiento6 de diciembre de 2024
Sello discográficoRabbah Music Distributed © i fog
IdiomaEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM100

Video musical

Video musical

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Rabbah Rabbah Rabbah
Rabbah Rabbah Rabbah
Voces de fondo
COMPOSICIÓN Y LETRA
Rabbah Rabbah Rabbah
Rabbah Rabbah Rabbah
Autoría
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Memo
Memo
Producción

Letra

FOG
If dollar no high me
Wetin go dey high me
Yarn me
I enter street on God
For my side Omo he too rough
As I no guide I stay on a low
Enter church then I pray to God
Make baba bless me
Bless me
Make mama see me for TV
Make she smile Ko bu serin
Ko bu serin
Ooouu wuu
Kira kita roju
Shey na turn by turn he go reach everybody
Gbowo eh kode sanju
Sheybi Ori lori da
Kilode te so fun wa
Pe aye tin lo camera
Dem be monitoring our matter
Eli Eli Eli Elijah
Eli Eli Elijah
Jowa Gbadura
Eli Eli Eli Elijah
No be me fuck that kele
Shey na one time
wey she suck my koropon I wan die
Talo pool party
He go better make we do bad thing
Omo if I get one billion I wan dash
I go snatch your kele
Kalo one night
Emi big bad gee
If I no guide he go wound my steeze
Oh no no no
This life na yolo yolo
Me I dey hustle no time for slowmo
Ah
Orimi ma gbono
Sometimes am anonymous
Mama call me wey say I no pick up
I no fit sleep on my low figure
Me wey no fit give up
They can't lie say dem no see us
Sheybi Ori lori da
Kilode te so fun wa
Pe aye tin lo camera
Dem be monitoring our matter
Eli Eli Eli Elijah
Eli Eli Elijah
Jowa Gbadura
Eli Eli Eli Elijah
Written by: Rabbah Rabbah Rabbah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...