album cover
WELP
356
Afrobeats
WELP fue lanzado el 31 de enero de 2025 por 5K Records Limited como parte del álbum KURIMA
album cover
ÁlbumKURIMA
Fecha de lanzamiento31 de enero de 2025
Sello discográfico5K Records Limited
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM106

Créditos

Artistas intérpretes
Priesst
Priesst
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Caleb Odugbose
Caleb Odugbose
Composición
Producción e ingeniería
Juice
Juice
Producción
Emmeno
Emmeno
Ingeniería de mezcla

Letra

The enemy na the inner me
No be anybody been dey hinder me
Call Arole to deliver me
Oga doctor I no need vitamin
I do this for family but I usually
Ghost them and na intentionally
They deserve world o entirely
As I no fit give them omo e dey tire me
Tire me
Please don't let me go
Help me
Help me
See the man in the mirror looking so deadly
Deadly
Can you let me know
So you get me
Get me
See the man in the mirror looking so deadly
Deadly
I no wan be your idolo
True talk o
Hold God only Him you look up to
Me I dey mess up o
Oh Lord oh
See beggar and I roll up
Cos when I dey Bambiala
Ba ni kobo
They show me road wey them no follow
I tell you people wicked o
No be ritual but they use head o
I'm tryna be different on God
Na who gon teach the teacher
Who gon pray for the Priesst
Them dey confess them dey knee down
But who I wan tell my sins
See me see the goalkeeper
Who’s gon give the assist
Na who wan come give the giver
Wetin I mean do you see
Oh do you see
Please don't let me go
Help me
Help me
See the man in the mirror looking so deadly
Deadly
Can you let me know
So you get me
Get me
See the man in the mirror looking so deadly
Deadly
Written by: Caleb Odugbose
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...