album cover
Parcel
2,619
Afro-Beat
Parcel fue lanzado el 28 de febrero de 2025 por W.F como parte del álbum INITIATION - EP
album cover
Fecha de lanzamiento28 de febrero de 2025
Sello discográficoW.F
IdiomaEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM96

Video musical

Video musical

Letra

Uwaoma
UWAOMA
Uwaoma o
Why can't you see the storm is over
Is over
Is over oo
I give them one
They ask for one more
One more
One more ooo
I tell them make
Dem no dey murmur
Dey murmur
Dey murmur o
Nothing wey person never see
But I dey on savage walahi
They say I no getti package
But I getti package for them
Nothing wey person never see
But I dey on savage walahi
They say I no getti package
But I getti package for them
I have sent parcel
Make them clear the parcel
Make you free your body
Uhmmm it's time to fagii
Shey Dem dey feel the Ggbedu
Madu madu
When kwaya enter Party
Its Naughty naughty
More money More money
All I see is more money
Energy Energy
All I need is energy
Abracadabra
Voodoo or magic
I getti power
Against principalities
I no getti yawa
I mount almighty
Me I get acolúche
Likki ducan mighty
Nothing wey person never see
But I dey on savage walahi
They say I no getti package
But I getti package for them
Nothing wey person never see
But I dey on savage walahi
They say I no getti package
But I getti package for them
I have sent parcel
Make them clear the parcel
Make you free your body
Uhmmm it's time to fagii
Shey Dem dey feel the Ggbedu
Madu madu
When kwaya enter Party
Its Naughty naughty
More money More money
All I see is more money
Energy Energy
All I need is energy
Written by: Egede Ifunanya Richael, Jeremiah Jheri Chukwuebuka, Obinna Obee Slim
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...