Video musical
Video musical
Créditos
ARTISTAS INTÉRPRETES
EMZBEATZ
Intérprete
Emmanuel Kalu
Canto
COMPOSICIÓN Y LETRA
Emmanuel Kalu
Composición
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
EMZBEATZ
Producción
Letra
Oh no no no no
Back then when me i dey younger
I been dey wonder why my father
Set down for outside put hand for head
Dey think
Dey think
Me i been tell my pale say
If i turn 20 i go run
Comot from him house go get my house
Mumu me e
Mumu me e
I been no know wetin dey front
Now my landlord dey call my phone
99 missed calls i dey run
Oh no
Oh no Me i for just dey (my fathers house)
Enjoyment been wan kill me (for my fathers house)
Now sapa don hold my neck my eyes don clear but it's too late
(Omo o)
One in the morning (Omo o)
Two in the evening (Omo o)
Na wetin dey my mouth now (Omo o Omo o)
(Omo o)
One in the morning (Omo o)
Two in the evening (Omo o)
Na wetin dey my mouth now (Omo o Omo o)
Aeh e aehh (Omo o)
Na wetin i dey shout (Omo o)
Aeh e aehh (Omo o)
Ah ah (Omo o)
Morning i go shout (Omo o)
Evening I go Shout (Omo o)
Indi shi cha (Omo o)
Na wetin i dey shout (Omo o)
How Landlord go wake up
Say bill don increase overnight
Who does that Who does this
I wan use English over react
Na my last card i use buy ingredient but my gas con finish
Omo boys don finish
And neighbors no dey
(Omo o)
One in the morning (Omo o)
Two in the evening (Omo o)
Na wetin dey my mouth now (Omo o Omo o)
(Omo o)
One in the morning (Omo o)
Two in the evening (Omo o)
Na wetin dey my mouth now (Omo o Omo o)
As i enter market (Omo o)
See the price of things (Omo o)
Omo omo omo (Omo o)
Ah ah (Omo o)
Morning i go shout (Omo o)
Evening I go Shout (Omo o)
Indi shi cha (Omo o)
Na wetin i dey shout (Omo o)
Omo omo (Omo o)
Omo alaye (Omo o)
Omo mogbe (Omo o)
Ah omo(Omo o)
Omo omo omo (Omo o)
Omo alaye (Omo o)
Omo mogbe (Omo o)
Omo ah ah (Omo o)
Written by: Emmanuel Kalu