Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
SoKoGa
SoKoGa
Intérprete
Geezyshore
Geezyshore
Intérprete
Mannie Tseayo
Mannie Tseayo
Intérprete
Chimeremeze Ahamdiya Udensi
Chimeremeze Ahamdiya Udensi
Batería
COMPOSICIÓN Y LETRA
Mannie Tseayo
Mannie Tseayo
Autoría
Sokoga Haruna
Sokoga Haruna
Autoría
Joel Isaac Baba
Joel Isaac Baba
Autoría
Chimeremeze Ahamdiya Udensi
Chimeremeze Ahamdiya Udensi
Autoría

Letra

Dem fi nuh
Dem fi nuh
I know that you wanna come and see papi tonight
If i give you something make you no go tell nobody
You my sneaky link girl but acting like my chargie
Set my soul on fire you burning like a
Cigarette ayaya
Your figure 8 ayaya
With sweet your sweet chocolate ayaya
cause debate ayaya
Cigarette ayaya
Your figure 8 ayaya
With your sweet chocolate ayaya
cause debate ayaya
Give her once she Dey call my line
Make she come again make I give her twice
Early momo she dey come my side she wan smoke igbo give her jumbo tie
Give her once she Dey call my line
Make she come again make I give her twice
Early momo she dey come my side she wan smoke igbo give her jumbo tie
Aunty what is your confession
Shey na you be my obsession
Anybody wey dey torment us
We go show them say we dey forever
Forever omo together
Show them we hot like hot eba
Shawdy want check who dey commend us
But na me normally wey dey comment her
I go meet mmesoma she dey look me as if I be Dan iskan guy
(Cheeeeei)
But as I colonize am she dey follow me dey tell me "come by"
Choi
I can never do her wrong because my lover is right I swear
Anywhere wey we dey enter you go know say the bunda is mine
Cigarette ayaya
Your figure 8 ayaya
With sweet your sweet chocolate ayaya
cause debate ayaya
Cigarette ayaya
Your figure 8 ayaya
With your sweet chocolate ayaya
cause debate ayaya
Had you in corner get freaky with you
Turn around give me something prove
If you choices I go all things to lose
But na your body I choose
If you gimme some more I’ll be grateful face full all up under and I taste you
Send the aza make I sharply paste you
Clean up cool but I ain’t tryna race you
But the bars in your baseline
And your face fine
And your waist wine
Shey you get time
The bars in your baseline
And your face fine
And you waits wine
Shey you get my time
Give her once she Dey call my line
Make she come again make I give her twice
Early momo she dey come my side she wan smoke igbo give her jumbo tie
Written by: Chimeremeze Ahamdiya Udensi, Joel Isaac Baba, Mannie Tseayo, Sokoga Haruna
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...