album cover
911
album cover
911 fue lanzado el 28 de febrero de 2025 por LENIENT BOYz como parte del álbum 911 - Single
Released28 de febrero de 2025
Sello discográficoLENIENT BOYz
IdiomaEnglish
BPM
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía

Letra

….
911
1P don do another murder
if the baga wan try am
make e come now
me i love all my opps
they the best
cuh when i drop gbedu
they no go rest
pim pim
you cannot hop in my benz
if you wanna
make i give you when you wanna
se se se se se se
set the thing for me
se se se se se se
set the thing for me
e burst your mind
when i put it in you
baby girl i’m a real nigg*
e burst your mind
when i put it in you
baby girl i’m a real nigg*
real nigg*
baby girl i’m a real nigg*
make i comot that your corset
i know you wetter than my faucet
your body bad
come and komije
me wey go put you on soft
many maintain
aje—eje
this one no be ordinary lamba
oya bounce bounce
send me that your wallet
i’m very active but i’m too busy
and she go pariwo-ri-woriwo
bend your back and select your own
daaamn
1P dey enter— VIP no be regular
daaamn
1P dey enter— VIP no be regular
1P dey enter— VIP no be regular
e burst your mind
when i put it in you
baby girl i’m a real nigg*
e burst your mind
when i put it in you
baby girl i’m a real nigg*
high fashion hoodie with my rizzla
no be say i no dey tie backy
but i just wan dey on a lowkey
is it because i’m soft?
is it because i fly ?
now you wan dey with us x2
shift— comport
race — nigg* JA!
Written by: Adedayo Ipaye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...