album cover
Julius Malema
8
Afro-Beat
Julius Malema fue lanzado el 30 de enero de 2025 por PAN AFRICAN LIFESTYLE INC. como parte del álbum Julius Malema - Single
album cover
Fecha de lanzamiento30 de enero de 2025
Sello discográficoPAN AFRICAN LIFESTYLE INC.
IdiomaEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM117

Video musical

Video musical

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Manny Bope
Manny Bope
Voces de fondo
COMPOSICIÓN Y LETRA
Emmanuel Bope
Emmanuel Bope
Autoría
Solange Bope
Solange Bope
Autoría
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Emmanuel Bope
Emmanuel Bope
Producción ejecutiva
Solange Bope
Solange Bope
Producción ejecutiva

Letra

Di one we know is Julius
No Brutus
Come refine the brut with us
Cut Caesar we fi talk Malema
Juju na Western dilemma
E get that fighting spirit
Innit
Talkin' Julius
Yeah, we ruthless
Traitors, toothless
Dem don betray Africa
Talk white grammatica
Salut di Pan-African trifecta
The blood na red
The people black
The wealth na green
We said what we said
We dey collect it all back
You sabi wetin I mean
Hmmmm
One Africa united
Diaspora dey invited
Afro-Caribbean unity
Forward movement trajectory
We dey talk with verbal artistry
The message na liberty
Economic freedom fighters
Malema na big igniter
No try Juju
Warrior spirit like Shaka Zulu
Traitors don betray Africa
Talk white grammatica
Salut di Pan-African trifecta
The blood na red
The people black
The wealth na green
We said what we said
We dey collect it all back
You sabi wetin I mean
Written by: Emmanuel Bope, Solange Bope
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...