Créditos
ARTISTAS INTÉRPRETES
Ketchup
Intérprete
Onyido Nkemjika
Batería
COMPOSICIÓN Y LETRA
Ketchup
Autoría
Onyido Nkemjika
Composición
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Onyido Nkemjika
Producción
Letra
Cheaters wey you cheat
You see the cheating wey you cheating
You see the cheating wey you cheating
Cheiii
You see the cheating wey you cheat
Make me talk sey mi done
Cheating wey you cheat make me say
cheating wey you cheat
Make me talk sey mi done
Cheating wey you cheat make me say
I try to love you gyal on a daily
Ife ti mo ni fun ré
Burst my head yawww
Na why you do me dutty on a daily
Out in Montigo bay
Verse 1
Di gyal dem Skilah
I give you sugar quality
But you never want my sugar quality ah
Shey na till I die fi yuh love
If you dey for my shoes would you die for my love ?
another man touch your Bobby what the fuck
Baby that’s ewww !
what the fuck
That’s why I want your promise fulfilled
Don’t make no promise if you can’t fulfill it
Chorus
You see the cheating wey you cheat
Now me talk sey mi done
Cheating wey you cheat now me say
cheating wey you cheat
Now me talk sey mi done
Cheating wey you cheat now me say
see the cheating wey you cheat
Now me talk sey mi done
Cheating wey you cheat now me say
Verse 2
I don’t know if you really understand
what is good for the goose is good for the gangah
Baby girl don’t do me so dutty now
in montigo bay
Di gyal dem Skilah
She be the kinda woman wey the stars wish for
The kinda woman wey the moon chase down
Drinking
Smoking
Chilling
Bad friends Whyning
Family make make her
Dey loose her mind
She don’t know
What to do
Hold on hold on
i try to love you , love you
On a daily
Ife ti mo ni fun ré
Burst my head yawww
Na why you wanna do me so dutty now
Out in Montigo bay
Di gyal dem Skilah
Chorus
You see the cheating wey you cheat
Now me talk sey mi done
Cheating wey you cheat now me say
cheating wey you cheat
Now me talk sey mi done
Cheating wey you cheat now me say
See the cheating wey you cheat
Now me talk sey mi done
Cheating wey you cheat now me say
cheating wey you cheat
Now me talk sey mi done
Cheating wey you cheat now me say
another man touch your Bobby what the fuck
Baby that’s ewwwww !
what the fuck
So if you make a promise fulfill it
Don’t make no promise if you can’t fulfill it
Written by: Ketchup, Onyido Nkemjika