Créditos
ARTISTAS INTÉRPRETES
Zoro Swagbag
Voz principal
Klem
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
CHIMAOBI OWOH CHRISMATHNER
Autoría
Ikemefuna Nwamonye
Autoría
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Akwuba Francis Obinna
Producción
Letra
Put your lighters in the air now
Potifa
Ah ha ha ( hey )
Ah ha ha ha ( hey )
Ah ha ha ( hey )
Hol’up roll up oh
Ah ha ha ha ha ha
Nhu I need to give myself a very big applause
I made it and I’m proud of myself
Only me know wetin i don survive
If no be God dem for leave me for past tense
From gariki I come lasgidi
Festac town to lere to Lekki
So many ups and down when I no be prick
Dobale when you see me don’t be silly
(Hey) try my phone and e no go
Sorry
I don change my number
and so many frenemies follow go
Sorry
I’m on a fast lane ready to jam
anything wey go slow me down
Uh uh
Life show me pepper
I use am cook better pepper soup
Uh uh uh
See me then see me now
See me then see me now
Picture me then picture me now
If you know me before you no go know me again
See me then o see me now
See me then o see me now
Picture me then o picture me now
If you know me before you no go know me again
Yeah Zeebeibe
Throwback Thursdays too dey gimme joy
Cause na time to reflect on what the lord has done for me
Obi is a man obi could have died as a boy
Obi kuba na iyi ajo nmadu nwulu am egbu gi
Night browsing cyber cafe to cyber truck
Four man post to posting from old Trafford
swimming nkisi to swiming in dollar bills
Aguba award hairstyle to collecting awards
Ya! Rome basilica
st Mary’s onitsha to St Peter’s basilica
Ya! Flow cathedral
I no perish for the same parish
Flow cathedral
Imalu my baby then onye guff awawa
Mana my baby kita bu billionaire in naira
Trouble full my table then
Icholum bia nye gi wahala
I gat a lot to loose now
mopol mu na Apia bulala
Bulala obi
Kererere kererere nke
Obi
Pendant ice dizi obi na obi
Obi
Osere tatto o buru nmiri cashew
Obi
Lekwa abada see me then
Obi
see me now
Obi
See me then
Obi
see me now
Picture me then picture me now
If you know me before you no go know me again
See me then o see me now
See me then o see me now
Picture me then o picture me now
If you know me before you no go know me again
Again.
Written by: CHIMAOBI OWOH CHRISMATHNER, Ikemefuna Nwamonye