album cover

Ctrl

144R&B/Soul2023
album cover
Ctrl fue lanzado el 25 de julio de 2023 por Squareball Entertainment como parte del álbum Blend - Single
Lanzamiento25 de julio de 2023
Sello discográficoSquareball Entertainment
IdiomaEnglish
BPM186
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía

Letra

Girlie bad
Back it up, burst it down
Yea you make a brother man wan
Kolololo
make i wan
Kololololo
No dey yan
Break that back
Like Rihanna
Girlie werk werk werk
And I really like the way that booty talk talk talk
When I knock knock knock
For your door
Run cum
Like
Pretty like fireflies
In the dark
We come alive
I know say you dey like
When I stay for the night (x2)
Control
Controller
Anytime wey you say
Come over
I go dey come over
Control
Controller
Anytime wey you say
Come closer
I go dey come closer (x2)
You carry junk for your trunk like ooouuu
Hope u no mind, if i call my boo
Going wild we don’t need rules (rules)
Pull up me pin and do
Zipper down
Make you sing some blues
Wetin you want
I be talk and do
First part done
Now we’re unto part 2
Girl i go make you feel good
That’s true
Control
Controller
Anytime wey you say
Come over
I go dey come over
Control
Controller
Anytime wey you say
Come closer
I go dey come closer
Written by: Abuchi Elijah Emedem

Pie de página de Shazam

Seleccionar idioma:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Síguenos

Loading...