Créditos
ARTISTAS INTÉRPRETES
Styling
Intérprete
COMPOSICIÓN Y LETRA
Styling
Composición
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
IDT
Producción vocal
Letra
Shebi ola Oluwa ni mo toro
Alubarika na my color
Make I no beg Food from enemy to chop
Anytime my phone rings na money what’s up
Anytime I’m lonely no be say I wan give up
I wan level up, you know life so tough
Make my money long as the bills Dey come
And as a fine boy I wan go London
I wan buy new car, I wan buy new house,
I wan fly my mama go America
I wan chop good life, shami sori instagram
Parallelogram life is not balance
One life I get I go take my chance
2 by 2 dem don chance person wey slack
If dem no call you make you no put your mouth
Holy Micheal jowo waa loda,
dem wan Dey do jazz untop my matter
Orimi jowo wa gbeminijaaa
Me and enemies don enter one trouser
Poverty wan tie me wrapper I cut am down
I match over to my whole new life
Na God do am, omo Ologo gberataan
Buy designer Mogbe shalewaa
Ile labola Glory Hallelujah
I don make am it’s my time to shine
my time to ball I cannot deny
i don Dey hustle come, since 1919 back
tadimeyin agbara lo lor muwaa
right now if I do like this na shakaraa
I don get money I no need to Buga
And I still Dey denge pose with my old Panama
I’m the lifestyle I sign autograph
Magazine cover I full the paragraph
Emi star boy mo take over Emi bad boy
I go buy private jet, fly with no visa
Emi omo Ologo styling mo gberataan
Emi lon miiii Eyin Angelii eshaa aabo mi ye ye
Ko jumi koma sheribi
Adura mummy ati daddy mi shaabo mi ye ye
Oluwa lolusho aguntaan mi
I’m bouncing I’m bouncing omo la bouncing
Pounds and dollars have been on stacking
Living the good life Naija or Germany
If na money talk make you involve me
Wishes do come true if you would believe me
Put your trust in God as you keep living
Good or bad omo you shall receive one,
Peace of mind, trouble you go choose one
Emotions are liar my brother make you stay strong
Every decision you take promise me say you go own up
Na man to man true talk be this
This life wey we Dey so someday we go give up
Na my own personal prayer be peace
Even If go wayward make I still be King
Make I Dey chill with dem dignitaries
Rulers of the world, make dem be my paddy
I say make happiness no far from me
Inshaa allah naso e go be
Loruko jesu ebami shayamiii Amin Amin
Loruko jesu!!!
Eehhh ahhh Hallelujahhh
Moti kaa Isaiah God go answer my prayer
I go chop good life all weapon asunder
Alubarika all days of my life
Eehhh ahhh Hallelujahhh
Written by: Styling

