Créditos
ARTISTAS INTÉRPRETES
Oba Lurge
Canto
Rvdio
Canto
COMPOSICIÓN Y LETRA
Ehi Godspower Okojie
Composición
Lateef Busari
Composición
George Olufemi Anthony
Composición
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
HellaBeats
Ingeniería de mezcla
SmeyzPro
Producción
Letra
Oba Lurge is in the building
Oba Lurge is in the house
Rvdio tell em my boy
So many style I dey carry put
Them say I bad pass Charly Puth
And I dey shine my 32
My goons Dem go carry you
Disembark and razzle you
Shey you go wait for the Part 2
Ekigbe Hallelu
Too many doings I dey do
I still dey hustle for the pepper
The pepper na Cameroon
I chop the beat and bellefull
Oba Lurge wetin wetin dey sup with you
Rvdio boy I make all of the girl dem feel alright
My people dema do anything just to fit survive
Cash out in the morning cos we no dey sleep for night
Cash out in the morning cos we no dey sleep for night
Pass me the chocolate make I puff and feel alright
Know say one day I go live to tell the story right
Cash out in the morning cos we no dey sleep for night
Cash out in the morning yeah
Omo
Omo make we meskefo
Omo make we meskefo
Meskefo
Omo make we nenepo
Omo make we nenepo
Nenepo
Jibola no dey denge pose
Jibola no dey denge pose
Money dey for the aza do
Money dey for the azado
Omo no dey meskefo
Omo make we meskefo
Meskefo
Omo make we nenepo
Omo make we nenepo
Nenepo
Jibola no dey denge pose
Jibola nondey denge pose
Moneybdey for the aza do
Money dey for the azado
Yunno me love it
Imma go hard for this
Anything for your matter
Girl I go down pon it
Rock your body and I go down pon it
Girl if loving you na crime make dem go call police
Good loving never wash off
Baby Judi plenty make we turn up
I don't mind if you roll up
Shey you gondey whether na Bentle or Dunlop o
O girl I don realize say na you I marry be the mama of my child
To be my pride what's the price make you put your pretty mama and your papa on the line
Baby geh kioshele je ka fo
Make we free tatafo
Girl I be loving you for days
This no be eniminimanimo
Omo make we meskefo
Omo make we meskefo
Meskefo
Omo make we nenepo
Omo make we nenepo
Nenepo
Jibola no dey denge pose
Jibola no dey denge pose
Money dey for the aza do
Money dey for the azado
Omo no dey meskefo
Omo make we meskefo
Meskefo
Omo make we nenepo
Omo make we nenepo
Nenepo
Jibola no dey denge pose
Jibola no dey denge pose
Money dey for the aza do
Money dey for the azado
Written by: Ehi Godspower Okojie, George Olufemi Anthony, Lateef Busari

