album cover
Sapiosexual
album cover
Sapiosexual fue lanzado el 21 de marzo de 2025 por Waka Music Limited como parte del álbum Sapiosexual - Single
21 de marzo de 2025
Sello discográficoWaka Music Limited
IdiomaEnglish
BPM109
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía

Letra

[Verse 1]
Oh my head
Oh my neck I dey carry overload
I'm a ten over ten
Beauty over dose
Wonyame a wenya adeɛ
Wogyae mea wabɔka
'Cause I fall for guys only
Wey dem geti high sense
[PreChorus]
I no go dey fall for your cedi cedi
Why you dey do am gidigidi
You show me your colorsi feeli feeli
I know you dey want am gidigidi
I no go dey fall for your cedi cedi
Why you dey do am gidigidi
You show me your colorsi feeli feeli
I know you dey want am gidigidi
[Chorus]
'Cause I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
Sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
[Verse 2]
See my body sift
I dey burst his head like tsunami
He say mi amor
Ebi your body wey dey ginger me
This boy say he wants me
He wants me to be his muse
He don take blood tonic
Get appetite want chew
[Verse 3]
So he can't concentrate o
He just dey gyrate o
Hallucinate o
But he can't penetrate o
[Chorus]
'Cause I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
Sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
I'm a sapiosexual (Sapio, sapiosexual)
Written by: Wendy Addo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...