album cover
Inside
16,902
Afrobeat
Inside fue lanzado el 14 de diciembre de 2023 por Encore Recordings como parte del álbum Inside - Single
album cover
Fecha de lanzamiento14 de diciembre de 2023
Sello discográficoEncore Recordings
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM114

Créditos

Artistas intérpretes
KOJO BLAK
KOJO BLAK
Intérprete
mcdonald braide
mcdonald braide
Voz principal
COMPOSICIÓN Y LETRA
Isaac Odoi
Isaac Odoi
Autoría
Gabriel Mensah
Gabriel Mensah
Autoría
mcdonald braide
mcdonald braide
Autoría
Producción e ingeniería
Tough
Tough
Producción
Ugly
Ugly
Producción

Letra

You dey high on colos
No fit sleep on pillow
Henny no fit kill us
Father Lord come heal us
I no fit burst your balloon oh
Me sef want your own
When I face my mirror
Tell myself, Adotey, Adotey
No dey think too plenty
Mind dey pain me
Nobody go save me
I no fit to blame you
I dey on my journey
Oh my mind dey pain me
Tamo noko fee mi
I no fit to blame you
I dey on my journey
I know what you feel inside, Inside
You feel inside
I know how you feel inside, Inside
You feel inside
My brain
Oh my brain
Dey delay oh
Dey delay oh
This thing wey I don take
No go judge me
I'm tryna ease my pain
And as I dey my lane
No go talk I stubborn
E go pain me
Nobody go save me
I no fit to blame you
I dey on my journey
Oh my mind dey pain me
Tamo noko fee mi
I no fit to blame you
I dey on my journey
I know what you feel inside, Inside
You feel inside
I know how you feel inside, Inside
You feel inside
Written by: Gabriel Mensah, Isaac Odoi, mcdonald braide
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...