album cover
Prayer
81
Afro-Pop
Prayer fue lanzado el 14 de abril de 2025 por KIBAR como parte del álbum Prayer - Single
album cover
Fecha de lanzamiento14 de abril de 2025
Sello discográficoKIBAR
IdiomaEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM100

Video musical

Video musical

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Kibar
Kibar
Intérprete
IBRAHIM BABATUNDE KOLAPO
IBRAHIM BABATUNDE KOLAPO
Bombo
COMPOSICIÓN Y LETRA
Odeh israel okpoto
Odeh israel okpoto
Autoría

Letra

Yo kibar
Uuuuh uuuuh
Yeah uuuh lee lee
Yeah uuuh lee lee
Yeah uuuh lee lee
Oooh oooh
Uuuh uuuh uuuh
So father if my prayer weak
Please hear my mama ooh
Cause she no Dey sleep oooh
Always on her kneel ooh
Unkuuuu
So father if my prayer weak
Please hear my mama ooh
Cause she no Dey sleep oooh
Always on her kneel ooh
Say Ko Ko Ko
As I Dey knock
Make you no avoid my color
You know say nobody Dey earth wey holy
If I ever do you bad am sorry
Person wey no get conscience is nothing
This thing pass i sabi sing ooh
So many sacrifices Dey attached
Na only me know
Watin I Dey face
For this hustle jungle
Na when you get money
You go know say
Life sweet
Life sweet
Na that why me Dey hustle
No sleep
Cause no be where I Dey yesterday
I Dey go tomorrow
Mama told me son na joy after sorrow
Woooh ooooh
Even when they want me downI still Dey on top
Fasting and prayer
No go ever go in vain
Mama pray for me
Make i no feel horny
Before I see money
Say if my prayer weak
Please hear my mama ooh
Cause she no Dey sleep oooh
Always on her kneel ooh
ooh yeah
Well if this money come
I go spoil my mama ooh
Cause she no Dey sleep ooh
Always on her kneel ooh
Knees ooh
Oooh uuuh oooh yeah
Oooh uuuh oooh uuuh oooh yeah
Yo kibar aaaaah aaaah aaaah aaah yeah
U know uuuh oooo oooh ooooh oooh
Gone are the days
Man go play come back
Food Dey to chop
But right now
You no work no result
Me I jarami I won know the source
No resource
Mama come in through
Me am bowing my gratitude
Within me
Me no gat little
Gat little
Iya eje jo kewe
Aah iii aaah iii
My mama
Super mama
My sweety mama ooh
I love you uuuh
My mama
Super mama
My sweety mama ooh ooh
I love you
Say if my prayer weak
Please hear my mama ooh
Cause she no Dey sleep oooh
Always on her kneel ooh
ooh yeah
And if this money come
Cause she no Dey sleep ooh
Always on her kneel ooh
Knees ooh
Oooh uuuh oooh yeah
Oooh uuuh oooh uuuh oooh yeah
Yo kibar aaaaah aaaah aaaah aaah yeah
U know uuuh oooo oooh ooooh oooh
Ngolibe
Golibe
My sweet golibe
Written By: Odeh Israel Okpoto
Written by: Odeh israel okpoto
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...