album cover
E Red
7,544
Afro-Beat
E Red fue lanzado el 29 de abril de 2024 por REBIRTH Music como parte del álbum E Red - Single
album cover
Fecha de lanzamiento29 de abril de 2024
Sello discográficoREBIRTH Music
IdiomaEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM114

Letra

As I de go
I no fit to stop
If I de kolo
I go still know home
I don tire
My eye don see fire
But I no go retire
Until I Hama
I don jogodo
Travel to sokoto
Where I de find bobo
But Wetin I see na Zobo
Me be tiger
They know me ah fighter
I de hustle cus everywhere tighter
Want to the conquer so life go lighter
As I was born they gave me gun
Send me to war
They say make I go I go win that one na sure
I don’t know maybe thats why everyday the boy de want more
As I de go
I no fit to stop
If I de kolo
I go still know home
I don tire
My eye don see fire
But I no go retire
Until I Hama
I don jogodo
Travel to sokoto
Where I de find bobo
But Wetin I see na Zobo
Don’t tell me ami know that me strong
I de push like I be King Kong
Even jah wey dey up know me story long
I de play my games well ping pong
You know na sing I de song
Na sing I de song
Hahaha
Na sing I de song
Written by: Ys.manrasta
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...