album cover
Gwarn
66
Músicas del mundo
Gwarn fue lanzado el 10 de mayo de 2024 por MetroDistro como parte del álbum Call Me Broady - EP
album cover
Fecha de lanzamiento10 de mayo de 2024
Sello discográficoMetroDistro
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM155

Créditos

Artistas intérpretes
Dorgu Ebipere Adriel
Dorgu Ebipere Adriel
Voces
COMPOSICIÓN Y LETRA
Dorgu Ebipere Adriel
Dorgu Ebipere Adriel
Autoría
Producción e ingeniería
Zugo
Zugo
Masterización
Fisherman Tunes
Fisherman Tunes
Ingeniería de mezcla
Fez
Fez
Producción

Letra

Hold something
When I burst out for the stage
I give dem Alanta
No go check am
Ggbedu sweet pass e Banana
All the Keles
Demma roll it up like shawarma
And I don't force it
If e no enter or e enter
Try dey understand
This one be louder than the one
Dem grow for Canada
Complicated situation
I dey balance am
No fit let emotions
Wey no pure to bring me down
Always put a smile
That's why dey wanna see me frown
I stay elevated
So you no fit See me down
I'm the flyest and the hardest rapper out my town
For the long run
I dey keep my feet
And ten toes down
What a situation
Say depression almost
Take me out
I've been on this road for long
I no fit slow it down
So I'm steady putting work
So I fit make it out
Gwarn big up yourself
For we all got something
This life na vanity
My guy it's all or nothing
I fit beat up my chest
Cause I know where I'm heading
So don't stress
Cause you know it's a blessing
Gwarn big up yourself
For we all got something
This life na vanity
My guy it's all or nothing
I fit beat up my chest
Cause I know where I'm heading
So don't stress
Cause you know it's a blessing
Many calculated errors
I made it under pressure
No time to shine teeth
Not in it for the pleasure
My shine be blinding
I know say I be treasure
Step in the studio
About to hit another record
No try to whine me
I fit smack you in a second
Originality dey scare dem like a weapon
Captivating minds with my methods
They be like broady you're the hardest
Don't mention
When the time is right
You gone know
Na only who dey fight
The fight dey struggle
I put my shoulder down
This life fit humble you
No go form Jackie Chan
Wrong move for tumble you
When the time is right
You gone know
Na only who dey fight
The fight dey struggle
I put my shoulder down
This life fit humble you
No go form Jackie Chan
Wrong move for tumble you
Gwarn big up yourself
For we all got something
This life na vanity
My guy it's all or nothing
I fit beat up my chest
Cause I know where I'm heading
So don't stress
Cause you know it's a blessing
Gwarn big up yourself
For we all got something
This life na vanity
My guy it's all or nothing
I fit beat up my chest
Cause I know where I'm heading
So don't stress
Cause you know it's a blessing
Written by: Dorgu Ebipere Adriel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...