album cover
Prado
9
Afro-Beat
Prado fue lanzado el 11 de julio de 2025 por IGNITE MUSIC INTERNATIONAL como parte del álbum No Red Flags
album cover
Fecha de lanzamiento11 de julio de 2025
Sello discográficoIGNITE MUSIC INTERNATIONAL
LanguageEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM120

Créditos

ARTISTAS INTÉRPRETES
Abbyjay
Abbyjay
Intérprete
Jubril Hassan
Jubril Hassan
Voces de fondo
Ajayi Abayomi
Ajayi Abayomi
Voz principal
COMPOSICIÓN Y LETRA
Ajayi Abayomi
Ajayi Abayomi
Composición
PRODUCCIÓN E INGENIERÍA
Melaya Beatz
Melaya Beatz
Producción

Letra

My baby my medicine
Hope you no go run me street
O mo pe mo n ball nisin
And I no like funny scenes
Girl your bounce e Dey make me Dey praa
And I no fit to wan go Dey knaa
You know as e Dey be
So ma lo gbezome you know the drill
Ati Vado
Ati Fido
Gbogbo wa Ninu Prado
Rahman jago
Asake medo
Eruku ni mo bato
From Colorado
Enter Moscow
I'm international baby eh
An el chapo
I no Dey cap o
And my cash no be bagko
You too fine, won tu lo bad
Ma Bo cardi, ko lo far
I'm talking real shit, ye ma doubt
If na today, I'm gon pay your dow
I'm a sizzling siren im freaking divine
Pull off your shirt give me bikini vibes
All of my guys ti mo so fun nigbayen
Don testify say I bad
I be takeaway
E mi n gbere dele oh
No be play
Abbyjay no Dey seke o
Bere nle
Na me Dey come through on payday o
Shoti ye
And if you wan go ire o
Ati Vado
Ati Fido
Gbogbo wa Ninu Prado
Rahman jago
Asake medo
Eruku ni mo bato
From Colorado
Enter Moscow
I'm international baby eh
An el chapo
I no Dey cap o
And my cash no be bagko
Written by: Ajayi Abayomi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...