album cover
Giga
1,022
World
Giga fue lanzado el 4 de julio de 2025 por VIBEZ MUSIC FACTORY WORLDWIDE como parte del álbum Goodgirl - EP
album cover
Fecha de lanzamiento4 de julio de 2025
Sello discográficoVIBEZ MUSIC FACTORY WORLDWIDE
IdiomaEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM

Letra

[Intro]
Giga o!
Giga o!
[Verse 1]
I be weirdo I be dark horse
I be that kid wey dem write off
Nobody believe in me
But I believe in myself
Cos I know sey I bad gan-an
I dey wear skirt and knicker
I dey switch up from sexy to gangster
I Beyonce but I jigga o
You no read the meter?
[PreChorus]
Emi ọmọ logo
You wey be olodo
Don't tell me what you dunno
No be telemundo
You dunno where I wan go
You never go where I wan go
Emi ọmọ ologo
Dreams bigger than the cosmos
I no dey follow who no know road
No be telemundo
You dunno where I wan go
You dunno sey I wan go
[Chorus]
Iga iga, giga giga o
Mo fẹ lọ ibi giga o
Na the reason why I dey ginger o
Gbe mi de'bẹ o
Iga iga, giga giga o
Mo fẹ lọ ibi giga o
Na the reason why I dey ginger o
Gbe mi de'bẹ o
[Verse 2]
Dem tell me sey I no go blow again
Say make I give up make I go back school (Yeah!)
Me wey no dey hear word
Me wey I stubborn
Stubborn pass e maalu
I dey waka for the matter for so long
Make you no go mara when it’s finally my turn
I dey blow up all the ganja for my lungs
Higher than a spaceship oh no no
I dey waka for the matter for so long
Make you no go mara when it's finally my turn
I be higher than a spaceship yeah
[PreChorus]
Emi ọmọ logo
You wey be olodo
Don't tell me what you dunno
No be telemundo
You dunno where I wan go
You never go where I wan go
Emi ọmọ ologo
Dreams bigger than the cosmos
I no dey follow who no know road
No be telemundo
You dunno where I wan go
You dunno sey I wan go
[Chorus]
Iga iga, giga giga o
Mo fẹ lọ ibi giga o
Na the reason why I dey ginger o
Gbe mi de'bẹ o
Iga iga, giga giga o
Mo fẹ lọ ibi giga o
Na the reason why I dey ginger o
Gbe mi de'bẹ o
[Outro]
Oh oh uh uhhh ohhh
Oh Giga oh oh
Giga oh
Oh oh iga iga giga giga o
Written by: Euphemia Runyi Ekumah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...