album cover
Learning Lyf
2,247
Afro-Beat
Learning Lyf fue lanzado el 4 de julio de 2025 por KVLT como parte del álbum Money Over Love
album cover
Fecha de lanzamiento4 de julio de 2025
Sello discográficoKVLT
IdiomaEnglish
Melodía
Nivel de sonidos acústicos
Valence
Capacidad para bailar
Energía
BPM71

Video musical

Video musical

Letra

[Intro]
Nothing go fit to pain you pass
If your homie do you bad
Never put my trust in no man
I put my trust in Oluwa
[Verse 1]
I'm learning life in different ways
Kept to faith me no wan fail
Many days I'm reminiscing
All the pains from yesterday
Ẹlẹda mi ma jẹ n ṣiṣe
Ki n d'ọlọrọ laye
When dem calling prominent people
Make dem call on my name
[Verse 2]
No be say me sabi pass jọ
I no sabi alfa you know
I no sabi pastor
In search for greener pasture
[Chorus]
Ẹlẹda mi, ma da a da mi
For I no sabi nothing
Ẹlẹda mi, ma da a da mi
For I no sabi nothing
[Verse 3]
It's either have seen it before
Or I've heard it through walls
Nothing wey dem fit to show me
Wey I never see before
Many times I no fit sleep
I no fit fold
I run to God
Ẹni jagun lo ma bọ
Many scars I'm healing from
[Chorus]
Ẹlẹda mi, ma da a da mi
For I no sabi nothing
[Verse 4]
Nothing go fit to pain you pass If your homie do you bad
Never put my trust in no man I put my trust in Oluwa
Mo duro t'Oluwa
For igbagbọ mi d'Oluwa
Akabi kaula
Akabi kaula, ah ahh ahhh ahh ahhh
Ma da a da mi for I no sabi nothing
[Chorus]
Ẹlẹda mi, ma da a da mi
For I no sabi nothing
Ẹlẹda mi, ma da a da mi
For I no sabi nothing
Written by: Bandipo Olayemi David, Chidalu Obi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...