album cover
Level Up
18,726
Music
Level Up fue lanzado el 29 de agosto de 2025 por Bhangmusicent como parte del álbum Level Up X Faaja - Single
album cover
Más popular
Últimos 7 días
00:35 - 00:40
Level Up se descubrió con más frecuencia alrededor de 35 segundos después la canción durante la última semana
00:00
00:10
00:15
00:25
00:30
00:35
01:00
01:05
01:20
01:25
01:30
01:55
00:00
02:20

Video musical

Video musical

Créditos

COMPOSICIÓN Y LETRA
Ogunsola Olayinka Basit
Ogunsola Olayinka Basit
Composición
Ayomikun Aro
Ayomikun Aro
Composición
Seyi Awonuga
Seyi Awonuga
Composición

Letra

[Verse 1]
Never believe things go turn around for me
I con dey wonder l’émi ọmọ tí wọ́n rọ̀pìn
Call on to God and I go down on my knees
Zero panic, cus soon I go dey travel overseas
If the world dey dark, Oluwa, turn your light for me
The story no go sweet if I dey borrow from my gee
Now ice on my neck, see ice on wrist
Èmí ọmọ ọlógò, now dem dey feel me for your street
[PreChorus]
Moving higher with no elevator
Before you wish me bad, you know where I come from
Ọmọ, I see shege but ano go give up
My eyes don see wetin mouth no go fit talk
[Chorus]
Love the way I live my life, so I thank God
Them think say I go fall, but I level up
Like baba imade, me I stand strong
How the things dey sup me I can’t talk
Love the way I live my life, so I thank God
Them think say I go fall, but I level up
Like baba imade, me I stand strong
How the things dey sup me I can’t talk
[Verse 2]
See, ano fit just dey cap anybody
No fit lie me I came from that nothing
And if I do you wrong,brody am sorry
Cus me I suffer pupo, just to get the money
Don’t feel bad when you see me when I’m winning
When I been dey ask, you no dey give me
Many fì mí pà and underrate me
I do am all alone, mo tún fún wọ́n ni overtaking
[PreChorus]
Moving higher with no elevator
Before you wish me bad, you know where I come from
Ọmọ, I see shege but ano go give up
My eyes don see wetin mouth no go fit talk
[Chorus]
Love the way I live my life, so I thank God
Them think say I go fall, but I level up
Like baba imade, me I stand strong
How the things dey sup me I can’t talk
Love the way I live my life, so I thank God
Them think say I go fall, but I level up
Like baba imade, me I stand strong
How the things dey sup me I can’t talk
Written by: Ayomikun Aro, Ogunsola Olayinka Basit, Seyi Awonuga
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...